















Posted: at | |
Quote from: rezimero on 16-11-2008 02:28 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Grin u dey smile... Reply
| |||||
grin no know Reply
| |||||
E no go fit know na... Reply
| |||||
e be like say grin travel Reply
| |||||
Where he know wen he wan travel go... U want make he lost... Reply
| |||||
e fit travel go im backyard na Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na true sha... But he don too tay for backyard... Wetin he dey do for there sef... He no go do come back to front of house... make he no go lost oooh... Reply
| |||||
you don forget say their house no get toilet? e fit dey kaka now oh Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Now i remember... Well so far e come back house sha... Na im be my own... Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 17-11-2008 03:45 PM you don forget say their house no get toilet? e fit dey kaka now oh ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() JEEEEZ..where did you got that ![]() Orezo..so u care say make i no lost...thank baba God oh
| |||||
Grin no let anybody decieve u oooh... I just dey form i care centre... ReplyI no want make u lost so dat i go pesin wen go dey wash plates and toilet for house...
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 15-11-2008 09:13 PM Quote from: karina on 13-11-2008 03:58 PM a good joke though but the ending doesn't rhyme with the joke esp the name. try again. lol So this kind sense dey your head before? ![]() grin! grin!!... huh! which kind sense u sef mean... ur brain too dey run 240km/hr every time... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Dats y e dey quick Jam... Reply
| |||||
nice joke!!! Reply![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() bt seriously wat r those things used for d advert anyway? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 09:08 PM ![]() ![]() ![]() bt seriously wat r those things used for d advert anyway? ![]() ![]() ![]() ![]() dat thing na...wher the new bottle of even up is black ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
close up advert Reply![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)