naija chick (Page 3)

Date: 20-01-2011 4:18 pm (14 years ago) | Author: Enioluwa Ogunwoolu
1 2 [3] 4 5 6 7
- Skypon2002 at 7-02-2011 05:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  7-02-2011 09:21 AM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 27-01-2011 02:17 PM
Quote from: Kristiantus on 27-01-2011 02:10 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 27-01-2011 01:55 PM
Quote from: Kristiantus on 20-01-2011 04:53 PM
Quote from: kasiemobi on 20-01-2011 04:33 PM
which babe be dat
me ma dey suspect say funmi fit do that kin thing... Undecided
Huh?... Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
what happen?. Huh?
Huh?... Angry
which one you scatter face like dry shit... wetin happen? Huh?

like shit wey them stone for wall Grin

Posted: at 7-02-2011 05:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- stranz at 8-02-2011 03:18 AM (14 years ago)
(m)
i got phantom rolls royce,who wanna ride?
Posted: at 8-02-2011 03:18 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 07:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 05:28 PM
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 08:56 AM
aw e dey do u sef? u wan smile or laff or cry? abi u wan enter market ni?

no na church i wan enter Grin
Shocked ha! abeg no go bite pastor o
Posted: at 8-02-2011 07:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 07:24 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: stranz on  8-02-2011 03:18 AM
i got phantom rolls royce,who wanna ride?
ur mama don buy u plastic toy car abi? make we hear word jor  Angry
Posted: at 8-02-2011 07:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 12:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: stranz on  8-02-2011 03:18 AM
i got phantom rolls royce,who wanna ride?

u don ride finish?

Posted: at 8-02-2011 12:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 12:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 07:23 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 05:28 PM
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 08:56 AM
aw e dey do u sef? u wan smile or laff or cry? abi u wan enter market ni?

no na church i wan enter Grin
Shocked ha! abeg no go bite pastor o

 Grin Grin Grin
i dey normal nah

Posted: at 8-02-2011 12:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jubrilchado at 8-02-2011 01:03 PM (14 years ago)
(m)
I NO DEY SURPRISED SHA
Posted: at 8-02-2011 01:03 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 01:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  8-02-2011 12:48 PM
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 07:23 AM
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 05:28 PM
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 08:56 AM
aw e dey do u sef? u wan smile or laff or cry? abi u wan enter market ni?

no na church i wan enter Grin
Shocked ha! abeg no go bite pastor o

 Grin Grin Grin
i dey normal nah
ok but behave o  Grin
Posted: at 8-02-2011 01:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 04:16 PM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 8-02-2011 04:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 9-02-2011 01:03 PM (14 years ago)
(f)
No time
Posted: at 9-02-2011 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 9-02-2011 01:30 PM (14 years ago)
(m)
u never comot 4 dat tree...ur bf never come?
Posted: at 9-02-2011 01:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prosperos at 9-02-2011 01:33 PM (14 years ago)
(m)
naija babes una no de try oh!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Huh?
Posted: at 9-02-2011 01:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 9-02-2011 01:38 PM (14 years ago)
(f)
Ok..i don hear!
Posted: at 9-02-2011 01:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 9-02-2011 01:38 PM (14 years ago)
(m)
bro u too pose o....wetin! Shocked
Posted: at 9-02-2011 01:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 9-02-2011 01:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 01:30 PM
u never comot 4 dat tree...ur bf never come?
yes.o Tongue Tongue Tongue
Posted: at 9-02-2011 01:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 9-02-2011 01:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 01:38 PM
bro u too pose o....wetin! Shocked
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 9-02-2011 01:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 9-02-2011 01:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  9-02-2011 01:41 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 01:30 PM
u never comot 4 dat tree...ur bf never come?
yes.o Tongue Tongue Tongue
abi u go gree 4 me?  Wink Wink
Posted: at 9-02-2011 01:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 9-02-2011 01:47 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  9-02-2011 01:41 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 01:38 PM
bro u too pose o....wetin! Shocked
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
d pose don dey catch u?
Posted: at 9-02-2011 01:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 9-02-2011 01:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 01:45 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  9-02-2011 01:41 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 01:30 PM
u never comot 4 dat tree...ur bf never come?
yes.o Tongue Tongue Tongue
abi u go gree 4 me?  Wink Wink
No.o...i dey wait 4 my BF Grin Grin
Posted: at 9-02-2011 01:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 9-02-2011 01:55 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 01:47 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  9-02-2011 01:41 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 01:38 PM
bro u too pose o....wetin! Shocked
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
d pose don dey catch u?
Huh?Huh?Huh? Shocked
Posted: at 9-02-2011 01:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7

Featured Discussions