WARRI BOY

Date: 12-11-2008 2:56 pm (16 years ago) | Author: martins kelvin
- at 12-11-2008 02:56 PM (16 years ago)
(m)

A warri boy was asked by the teacher in the class one morning to spell plaintain!!!
He replied 
'' if you fry am na DODO,
If you fry the unripe na CHIPS,
If you roast am na BOLI,
   So he the ask the teacher wish one you want make i spell
 Roll Eyes Grin Grin Grin Grin Grin  cheers

Posted: at 12-11-2008 02:56 PM (16 years ago) | Newbie
- rezimero at 12-11-2008 05:18 PM (16 years ago)
(m)
ancient and archaic joke
Posted: at 12-11-2008 05:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-11-2008 05:32 PM (16 years ago)
(m)
Tcheeeeeeeeeeeew. Silencer dis tin old na!!! C d way i take rush look am bcos sey i c warri boy...
Posted: at 12-11-2008 05:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 06:29 PM (16 years ago)
(m)
as i see warri boy i think say the joke go thick. i no know say na water, water Grin Grin
Posted: at 12-11-2008 06:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-11-2008 06:35 PM (16 years ago)
(m)
Na only sef??? Me i no justfir wait 2 read wen d page dey load. Infact he just spoil my day... i dey vex like dis sooo...
Posted: at 12-11-2008 06:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 06:58 PM (16 years ago)
(m)
bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-11-2008 06:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 07:17 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM
bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand Grin Grin Grin Grin Grin

WAFFI...he be new product wey u dey promote?
Posted: at 12-11-2008 07:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 07:21 PM (16 years ago)
(m)
i don tell you before say u neva mature reach. wait make you grow up. e remain small Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-11-2008 07:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 07:23 PM (16 years ago)
(m)
make devil waind your mouth put for back. if she come your bunk you go fit handle am , i try? Grin Grin Grin
Posted: at 12-11-2008 07:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- silencer at 13-11-2008 10:32 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:17 PM
Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM
bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand Grin Grin Grin Grin Grin

WAFFI...he be new product wey u dey promote?
O BOY NA TRUE TRUE say you never mature
see person wey de claim waffi boy ... you know were ABA dey talkless of warri no gree make i tell rukueweh say person de claim warri boy wey him be kpakororo .......cheers
Posted: at 13-11-2008 10:32 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- onyinyenaija at 13-11-2008 11:25 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: silencer on 13-11-2008 10:32 AM
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:17 PM
Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM
bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand Grin Grin Grin Grin Grin

WAFFI...he be new product wey u dey promote?
O BOY NA TRUE TRUE say you never mature
see person wey de claim waffi boy ... you know were ABA dey talkless of warri no gree make i tell rukueweh say person de claim warri boy wey him be kpakororo .......cheers

U still get mouth dey talk...?
Posted: at 13-11-2008 11:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 13-11-2008 11:52 AM (16 years ago)
(m)
Onyi leave am... For warri dem talk say "anyhow anyhow Ogoro must jump"...LOL
Posted: at 13-11-2008 11:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 14-11-2008 11:42 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: silencer on 13-11-2008 10:32 AM
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:17 PM
Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM
bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand Grin Grin Grin Grin Grin

WAFFI...he be new product wey u dey promote?
O BOY NA TRUE TRUE say you never mature
see person wey de claim waffi boy ... you know were ABA dey talkless of warri no gree make i tell rukueweh say person de claim warri boy wey him be kpakororo .......cheers
u wey dey talk no for "Night of a Thousand Laffs" you hear am. where  be your be end for waffi?
Posted: at 14-11-2008 11:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 15-11-2008 08:57 PM (16 years ago)
(m)
silencer you grt 13 hacres of land for air space beside aba near warri and com give am waffi
Posted: at 15-11-2008 08:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chuckee at 16-11-2008 01:25 AM (16 years ago)
(m)
yaAAWWNNN!!!!
Posted: at 16-11-2008 01:25 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 16-11-2008 02:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: chuckee on 16-11-2008 01:25 AM
yaAAWWNNN!!!!
remember cover your mouth o. no swallow naijapals Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-11-2008 02:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 26-09-2011 12:48 PM (13 years ago)
(f)
 Cool Cool
Posted: at 26-09-2011 12:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 26-09-2011 12:56 PM (13 years ago)
(f)
 Cool Cool
Posted: at 26-09-2011 12:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions