sex in the dark

Date: 12-11-2008 3:52 pm (16 years ago) | Author: Cyntygal
[1] 2 3
- at 12-11-2008 03:52 PM (16 years ago)
(f)
one man wey think sey him dey smart, if him they make love to his wife in the night e go always want make the wife off light, na so this thing take continue for 15 years, after them don born pikin finish. the wife come dey wonder say which kind of thing be dis, ever since they marry each other she neva see her husband (that kind thing) before.

na so one night the woman come say she must see wetin dis man dey hide for her, on dat faithful night as them dey in action the woman come take force on light.

ahhhhhhhh!!! Na waooooooh!!  na so she come begin dey shout, because wetin she see pass her eyes.
the following conversations come take place:

wife:             ELECTRIC TOY  VIBRATING PENIS

husband:      HONEY PLS WAIT I CAN EXPLAIN

wife:             EXPLAIN WAT? you bloody importent man!!!

husband:       i will explain the toy, and you explain how you got the kids, you bloody cheater


Posted: at 12-11-2008 03:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- Sillyjokker at 12-11-2008 04:22 PM (16 years ago)
(f)
No comment from anyone? why? Rezi, Orezo, genie where are yoooouuuuu!

Posted: at 12-11-2008 04:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 04:36 PM (16 years ago)
(m)
posted b4
Posted: at 12-11-2008 04:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 12-11-2008 04:52 PM (16 years ago)
(f)
I see, no wonder. You guys don't like photocopy.

Posted: at 12-11-2008 04:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 12-11-2008 05:00 PM (16 years ago)
(f)
come wetin them they call you sef, "rezimero or erazor" i sure say you dey kolomental in short ur own don pass kolomental na psycholomental.

anyway sha you no get sense of humor
Posted: at 12-11-2008 05:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 05:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 12-11-2008 04:52 PM
I see, no wonder. You guys don't like photocopy.
Quote from: Kennycynth on 12-11-2008 05:00 PM
come wetin them they call you sef, "rezimero or erazor" i sure say you dey kolomental in short ur own don pass kolomental na psycholomental.

anyway sha you no get sense of humor
na you dey lead us na. must i laff to rubbish?
Posted: at 12-11-2008 05:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 05:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on 12-11-2008 05:00 PM
come wetin them they call you sef, "rezimero or erazor" i sure say you dey kolomental in short ur own don pass kolomental na psycholomental.

anyway sha you no get sense of humor

No one will support you or laff on this cos u get eyes and see say this joke is already posted.  Angry
Posted: at 12-11-2008 05:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 12-11-2008 05:11 PM (16 years ago)
(f)
if it has been posted b4 then why must open it again, infact i hate people like you(bad belle people, enemy of progress, ochongalogu, anyaukwu)

ejoo i no post am bcos of u, waka pass check the next joke biko!!!
Posted: at 12-11-2008 05:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 05:15 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 05:07 PM
Quote from: Kennycynth on 12-11-2008 05:00 PM
come wetin them they call you sef, "rezimero or erazor" i sure say you dey kolomental in short ur own don pass kolomental na psycholomental.

anyway sha you no get sense of humor

No one will support you or laff on this cos u get eyes and see say this joke is already posted.  Angry
thank u
Posted: at 12-11-2008 05:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 05:17 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on 12-11-2008 05:11 PM
if it has been posted b4 then why must open it again, infact i hate people like you(bad belle people, enemy of progress, ochongalogu, anyaukwu)

ejoo i no post am bcos of u, waka pass check the next joke biko!!!
shou why you dey provoke na? truth bitter oh, but we go talk am Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-11-2008 05:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 12-11-2008 05:19 PM (16 years ago)
(f)
eh eh eh come evil genius abi blue genius, make you and dis erezor waka pass naa
abi them swear for una, una chop witch, waka dey go joo bad belles
Posted: at 12-11-2008 05:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 06:32 PM (16 years ago)
(m)
we like you and we want make your career grow. so we no go leave you until you improve Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-11-2008 06:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 07:41 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on 12-11-2008 05:19 PM
eh eh eh come evil genius abi blue genius, make you and dis erezor waka pass naa
abi them swear for una, una chop witch, waka dey go joo bad belles


Baby no vex..i no see say na you...make u na helep me beg am now...she don dey vex oh...ok ..make u too make u improve ya handwriting...headmaster dey complian say him no good..at all..pele.. Grin
Posted: at 12-11-2008 07:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baby_gurl at 12-11-2008 08:26 PM (16 years ago)
(f)
pls u guyz should encourage the gurlz, its not easy.
Posted: at 12-11-2008 08:26 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 08:35 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: baby_gurl on 12-11-2008 08:26 PM
pls u guyz should encourage the gurlz, its not easy.

We dey try encourage her say make she try find her own joke...we go hail. expecting that sooner anyways..ok kennycynth.. THUMBS UP  Roll Eyes
Posted: at 12-11-2008 08:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 09:41 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: baby_gurl on 12-11-2008 08:26 PM
pls u guyz should encourage the gurlz, its not easy.
na encouragement we dey so Grin
Posted: at 12-11-2008 09:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 09:42 PM (16 years ago)
(m)
True talk u get bad mind small but u be papa encourager ok na Grin
Posted: at 12-11-2008 09:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 09:44 PM (16 years ago)
(m)
dem dey worry u
Posted: at 12-11-2008 09:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 09:46 PM (16 years ago)
(m)
who dey worry you? wetin come cause dat na Grin
Posted: at 12-11-2008 09:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Samsong at 12-11-2008 09:47 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on 12-11-2008 05:00 PM
come wetin them they call you sef, "rezimero or erazor" i sure say you dey kolomental in short ur own don pass kolomental na psycholomental.

anyway sha you no get sense of humor

no mind them o!
na oversabi dey worry them! Lips Sealed
Posted: at 12-11-2008 09:47 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions