sex in the dark (Page 2)

Date: 12-11-2008 3:52 pm (16 years ago) | Author: Cyntygal
1 [2] 3
- grin_genius4lif at 12-11-2008 09:51 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Samsong on 12-11-2008 09:47 PM
Quote from: Kennycynth on 12-11-2008 05:00 PM
come wetin them they call you sef, "rezimero or erazor" i sure say you dey kolomental in short ur own don pass kolomental na psycholomental.

anyway sha you no get sense of humor

no mind them o!
na oversabi dey worry them! Lips Sealed

@samsong

U fit balance the equation na....u want the babe and i no go give you  Grin
Posted: at 12-11-2008 09:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- hacangel26 at 26-11-2008 10:54 AM (16 years ago)
(f)
sorry ooo poster
but wen i saw dis joke i was lyk WAT DA! AV SEEN DAT A HUNDRED TYMZ its so unfortunate dat a joke is not a joke if it has ben heard or seen a thousand tym

Posted: at 26-11-2008 10:54 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 26-11-2008 10:58 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: hacangel26 on 26-11-2008 10:54 AM
sorry ooo poster
but wen i saw dis joke i was lyk WAT DA! AV SEEN DAT A HUNDRED TYMZ its so unfortunate dat a joke is not a joke if it has ben heard or seen a thousand tym

 WETIN COME BE THAT NA ? Angry
Posted: at 26-11-2008 10:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 27-11-2008 12:04 AM (16 years ago)
(m)
i'm poping in ma low rida...........i don't know what is sex

Posted: at 27-11-2008 12:04 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- baby_gurl at 27-11-2008 02:31 AM (16 years ago)
(f)
Toks-E if u dont know what sex is, come let me give u free practical sex and ur life will neva remain the same.
Posted: at 27-11-2008 02:31 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Toks-E at 27-11-2008 10:37 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: baby_gurl on 27-11-2008 02:31 AM
Toks-E if u dont know what sex is, come let me give u free practical sex and ur life will neva remain the same.

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 27-11-2008 10:37 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyinyenaija at 27-11-2008 11:09 AM (16 years ago)
(f)
Toks u r very lucky guy...oya na..wetin u dey wait?...abi u don fear? Grin Grin Grin
Posted: at 27-11-2008 11:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-11-2008 11:15 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 27-11-2008 10:37 AM
Quote from: baby_gurl on 27-11-2008 02:31 AM
Toks-E if u dont know what sex is, come let me give u free practical sex and ur life will neva remain the same.

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
you don hear sex now your brain don charge abi
Posted: at 27-11-2008 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-11-2008 11:31 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: baby_gurl on 27-11-2008 02:31 AM
Toks-E if u dont know what sex is, come let me give u free practical sex and ur life will neva remain the same.

me too i need practical lesson for sex o becos of say i be virgin! Grin Grin Grin
Posted: at 27-11-2008 11:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 27-11-2008 11:50 AM (16 years ago)
(m)
Kido u sure say that ur something no go loss for baby_gurl well?
Posted: at 27-11-2008 11:50 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 27-11-2008 01:31 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on 27-11-2008 11:50 AM
Kido u sure say that ur something no go loss for baby_gurl well?

haba! jboy u get bad mind o, are you trying to say baby_gurl come from ghana?
Posted: at 27-11-2008 01:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-11-2008 01:37 PM (16 years ago)
(m)
kido you need exercise and fertilizer
Posted: at 27-11-2008 01:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-11-2008 01:45 PM (16 years ago)
(m)
wetin i wan use am for now? dem dey chop am?  Angry Angry Angry
Posted: at 27-11-2008 01:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-11-2008 01:56 PM (16 years ago)
(m)
no be for u oh. na for your stick make e quick grow Grin Grin Grin Grin
Posted: at 27-11-2008 01:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-11-2008 02:22 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 27-11-2008 01:56 PM
no be for u oh. na for your stick make e quick grow Grin Grin Grin Grin

rezi, i too get temper o, me wey i don get twins already! wey be say gals dey see me run for our area as i don scatter ground far. i heavy no be small o.
Posted: at 27-11-2008 02:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 27-11-2008 03:35 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 27-11-2008 11:09 AM
Toks u r very lucky guy...oya na..wetin u dey wait?...abi u don fear? Grin Grin Grin

i'm very lucky..............i go approach her tonight Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 27-11-2008 03:35 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 27-11-2008 03:38 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 27-11-2008 11:31 AM
Quote from: baby_gurl on 27-11-2008 02:31 AM
Toks-E if u dont know what sex is, come let me give u free practical sex and ur life will neva remain the same.

me too i need practical lesson for sex o becos of say i be virgin! Grin Grin Grin

kiiiiiiiddddddoooooo!!!!!!!! no come spoil my show here.......abeg

Posted: at 27-11-2008 03:38 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kido123 at 27-11-2008 04:26 PM (16 years ago)
(m)
toks, aba be your brothers keeper now? sebi your hear when rezi say i wear school uniform! small boy na im i be.........
Posted: at 27-11-2008 04:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nollylove at 5-06-2009 05:29 PM (15 years ago)
(f)
@comments & joke..lol
Posted: at 5-06-2009 05:29 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- sedoman at 11-06-2009 01:16 PM (15 years ago)
(m)
the woman must be crazy or those she think electric toy can give her those children,it may be a coincidence
Posted: at 11-06-2009 01:16 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions