Please help me i am serious

Date: 12-11-2008 5:16 pm (16 years ago) | Author: Green Genius for Life
- at 12-11-2008 05:16 PM (16 years ago)
(m)
I have been trying to uplaod my song on Naija pals but i dont see the son. I have upload it in a URL file please I will appreciate if anyone could do me a favor and upload for me. I will be very gateful. This is the URL link


http://www.sendspace.com/file/074z0m

U can copy the url above into your browser and search when you get to the download page wait 4 seconds and click downlaod, then save on your PC and helep me upload on Naijapals..its naija Gbedu. The title is OGA SA. LOL. please my beautiful pals make e happy. i wish you can help me. thanks

Here is the Lyrics.
Chorus

See babes dey flow
Lighter dey blow
Shayo dey oh
For this party oh

Come on lets go
Make we flow oh
come see show oh
for This party oh

Oga sa, oga sa...lets go instrumental
oga sa, oga sa...lets go continental
Oga sa, oga sa..lets go universal

Guys dey denge pose
see as chicks dey flow
Every body dem pumpin with paro
Wetin u dey do . shebi u don ready
Anather level don come meake we go

Looking to the air u see the hiry smoke,
dancing next to you is the girls in the club
whining their waste shaky shaky bam bam
legs in the air is sounding kokoka
call the club gal make she bring you lighter
call the club gal make she bring another beer
Zip and inhale make he quiclky enter
come to the floor make u give us free style

Nothing do you...
nothing do you....

He go balm for this party
He go rock for this party
he go tight for this party
we go know who be oga

(chorus)

What is the first thing make u get ready
anytime u hear Dj slam this gbedu
if u dey shy pls no luk face cos he go balm for this party
get this instrumental staright to your hear omo dancia baraje

Nothing do u...i say ..i say
nothing do you i say ,...

Guys in the club flip ur hands to the air
Girls in the party move that thing closer hear
see that girl twisting like shakira
making all niga go kolo mental
Turn yourself on like u drink wiskey
move to next level with your apeteshi

He go balm for this party
he go rock for this party
he go tight for this party
we go know who be oga

(chorus)

My ears don fullu eh
my eyes don see many things
I dey bow as i dey reach many country dem still dey still dey sing say hey of oga dey chop am woro woro
see my stomachi yeh, shey he be like say eh
Me i don chop many things , i go still chop plenty things, i go still chop am woro woro.

Nothing do me...

He go balm for this party....

See babes dey flow
Lighter dey blow
Shayo dey oh
For this party oh

Come on lets go
Make we flow oh
come see show oh
for This party oh

Oga sa, oga sa...lets go instrumental
oga sa, oga sa...lets go continental
Oga sa, oga sa..lets go universal


Put any of my nice picture on it
My name is GREEN GENIUS.

Regards

Posted: at 12-11-2008 05:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- grin_genius4lif at 12-11-2008 05:22 PM (16 years ago)
(m)
I am really serious...I ve been trying to upload for the past few weeks  Cool

you can use this picture below

[attachment deleted by admin]
Posted: at 12-11-2008 05:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-11-2008 05:36 PM (16 years ago)
(m)
na u sing d song???
Posted: at 12-11-2008 05:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 05:53 PM (16 years ago)
(m)
Yes. Orezo, I cant sleep because i have not upload this song, when i try upload the song, it come to upload again, I am tired...i cant find the song on NP....Have u listened to it?
Posted: at 12-11-2008 05:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-11-2008 06:13 PM (16 years ago)
(m)
still dey try am... I neva hear d song b4 ooh... Since na u sing, why u kon dey worry urself???

D lyrics tight sha!!!
Posted: at 12-11-2008 06:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 06:20 PM (16 years ago)
(m)
if na you sing am, e go hard to upload oh Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-11-2008 06:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 07:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:20 PM
if na you sing am, e go hard to upload oh Grin Grin Grin Grin

Hey come on i know u can upload for me..Peace  Grin
Posted: at 12-11-2008 07:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 07:11 PM (16 years ago)
(m)
u sure say virus no dey?
Posted: at 12-11-2008 07:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 07:14 PM (16 years ago)
(m)
LOL....chei...ur brain still dey hot oh....Virus no dey there
Posted: at 12-11-2008 07:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 07:23 PM (16 years ago)
(m)
u sure? because i no wan infect my pc oh Grin Grin Grin
Posted: at 12-11-2008 07:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 12-11-2008 07:24 PM (16 years ago)
(m)
Ok na..I sure..I wan listen before the day runs out..pls help me upload abeg
Posted: at 12-11-2008 07:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 26-09-2011 02:40 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked
Posted: at 26-09-2011 02:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- queenrukky at 26-09-2011 02:42 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked
Posted: at 26-09-2011 02:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 26-09-2011 03:23 PM (13 years ago)
(m)
too much beggin.

Posted: at 26-09-2011 03:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- collins91 at 17-10-2011 06:16 PM (13 years ago)
(m)
KK...U GO SELL
Posted: at 17-10-2011 06:16 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply

Featured Discussions