Tommy (Page 11)

Date: 25-01-2011 10:14 am (14 years ago) | Author: Deji Anthony
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 16
- mrvoue at 17-02-2011 10:25 AM (14 years ago)
(m)
i copy and paste back 2 u
Posted: at 17-02-2011 10:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 17-02-2011 11:00 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 10:25 AM
i copy and paste back 2 u
copy and paste wetin... you better start seeking for solution by asking your people wetin dem take your brain do... Grin
Posted: at 17-02-2011 11:00 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 11:04 AM (14 years ago)
(m)
u wan make i tell u wea e dey make u go steal am abi? i don keep am  Grin
Posted: at 17-02-2011 11:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 17-02-2011 11:08 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 11:04 AM
u wan make i tell u wea e dey make u go steal am abi? i don keep am  Grin
nna ehn, akamu na him full your head true true.... Grin
Posted: at 17-02-2011 11:08 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 11:10 AM (14 years ago)
(m)
na mouka foam dey ur own
Posted: at 17-02-2011 11:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 17-02-2011 11:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 11:10 AM
na mouka foam dey ur own
Grin Grin Grin
geeerrrrrrooouutt jaree... Grin
Posted: at 17-02-2011 11:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 11:19 AM (14 years ago)
(m)
see ur head like corn seed  Grin Grin Grin
Posted: at 17-02-2011 11:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jjdogara at 17-02-2011 12:27 PM (14 years ago)
(f)
i still dey listing
Posted: at 17-02-2011 12:27 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 12:29 PM (14 years ago)
(m)
Huh?Huh? as in?
Posted: at 17-02-2011 12:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- soki4real at 17-02-2011 12:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 16-02-2011 04:56 PM
Quote from: soki4real on 13-02-2011 01:15 AM
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 07:55 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 07:38 AM
i still dey ground nah.. Grin

shebi i don tell u to stand up Grin

he no fit stand up cos soki is still d commander now  Grin Grin i beg join him   Cool Grin Grin Grin

so u want make i kneel down? Angry Angry

ok u don try , stand up now
Posted: at 17-02-2011 12:40 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- soki4real at 17-02-2011 12:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 09:43 AM
wat of me? i no like u nah

you must be friend wit him cos you are stubborn too  Cool Cool
Posted: at 17-02-2011 12:45 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 12:46 PM (14 years ago)
(m)
abeg change ds ur px
Posted: at 17-02-2011 12:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- soki4real at 17-02-2011 12:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 17-02-2011 09:53 AM
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 09:49 AM
skypon b my paddy nah,na u i dey tok
sumtinz i dey suspect say na akamu dey this head... try ask your people where dem keep your brain before you become brainless.. oye ishi ukwu akamu...

Na true you talk , me and skypon don talk am before make we help him reduce dat big head but he no carry his head come block us for cinema hall  Grin Grin Grin
Posted: at 17-02-2011 12:48 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- soki4real at 17-02-2011 12:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 12:46 PM
abeg change ds ur px

My better pass ur pix
Posted: at 17-02-2011 12:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 02:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 09:43 AM
wat of me? i no like u nah

that one na from ur mouth ee come out
but for ur heart, i know say na me be ur favourite pal Grin Grin Grin

Posted: at 17-02-2011 02:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 02:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 17-02-2011 09:45 AM
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 09:43 AM
wat of me? i no like u nah
huh? Huh?
i bin think say na your main paddy him be... Undecided

no mind am
him dey pretend Grin Grin Grin

Posted: at 17-02-2011 02:55 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 02:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 09:49 AM
skypon b my paddy nah,na u i dey tok

 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-02-2011 02:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 02:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 11:19 AM
see ur head like corn seed  Grin Grin Grin

hehehehehehehehehee
bad boi Grin Grin Grin

Posted: at 17-02-2011 02:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 02:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: soki4real on 17-02-2011 12:40 PM
Quote from: Skypon2002 on 16-02-2011 04:56 PM
Quote from: soki4real on 13-02-2011 01:15 AM
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 07:55 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 07:38 AM
i still dey ground nah.. Grin

shebi i don tell u to stand up Grin

he no fit stand up cos soki is still d commander now  Grin Grin i beg join him   Cool Grin Grin Grin

so u want make i kneel down? Angry Angry

ok u don try , stand up now

 Grin Grin Grin Tongue

Posted: at 17-02-2011 02:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 03:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: soki4real on 17-02-2011 12:45 PM
Quote from: mrvoue on 17-02-2011 09:43 AM
wat of me? i no like u nah

you must be friend wit him cos you are stubborn too  Cool Cool

walahi, him too stubborn
but i be gentle boy Grin Grin Grin

Posted: at 17-02-2011 03:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 16

Featured Discussions