Wrong Bus (Page 11)

Date: 25-01-2011 11:10 am (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 ... 8 9 10 [11] 12
- at 23-02-2011 05:06 PM (14 years ago)
ok time dey
Posted: at 23-02-2011 05:06 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 23-02-2011 06:03 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 22-02-2011 02:46 PM
hehehehehehe,
so you don call skypon dog again,
see as una dey fine skypon wahala,
them call am monkey that wan never finish ,
na you self call am !


ggggrrrrrrrr!!! u say na that poem? u really want my sky sky no talk to me at all!!!
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 23-02-2011 06:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 23-02-2011 06:24 PM (14 years ago)
 Grin Grin Shocked Roll Eyes Roll Eyes Tongue Kiss
Posted: at 23-02-2011 06:24 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 23-02-2011 06:38 PM (14 years ago)
(f)
 Angry Angry Angry

Posted: at 23-02-2011 06:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- deguzman at 24-02-2011 10:25 AM (14 years ago)
(m)
funi
Posted: at 24-02-2011 10:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 25-02-2011 12:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 11:19 AM
amebo ,aproko,
wetin concern you,
abi na you i dey ansa?
 Grin Grin Grin
u jst too lyk me!
oya grap this kiss
 Kiss

 :'( :'( :'( :'( :'( :'(
pls come back to me :'( :'(

Posted: at 25-02-2011 12:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 25-02-2011 12:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 04:22 PM
OH SKYPON, WHERE ARE U!
THESES LEECHES WON'T LET ME B
THEY JUST DEY USE THEIR MOUTH YAN
DORTY SINCE.
 :'( :'( :'(

sweetie
i dey with u
even in my absence they cannot try any shit Grin

so much luv darling Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 25-02-2011 12:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- miyen at 25-02-2011 12:53 PM (14 years ago)
(f)
o girl u dey yane ooo, i dey like ur gist well well, nice joke.
Posted: at 25-02-2011 12:53 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- at 25-02-2011 10:29 PM (14 years ago)
na who you con dey tell Grin
Posted: at 25-02-2011 10:29 PM (14 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 05:36 AM (14 years ago)
(f)
naa u wey no no Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 05:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 09:22 AM (14 years ago)
who you con dey tell Huh? Huh? Huh?
Posted: at 26-02-2011 09:22 AM (14 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 09:29 AM (14 years ago)
(f)
i dey tell am to emujuru na! Grin
wia in dey sef? u don see am?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 09:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 09:32 AM (14 years ago)
you wey no fit see,
dey ask me wey don see every Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-02-2011 09:32 AM (14 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 09:35 AM (14 years ago)
(f)
u sure sey u don see EVERYTHING?
for where u see am? Shocked Shocked
Posted: at 26-02-2011 09:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 09:37 AM (14 years ago)
I dey come back ,
con give you your answer.
Posted: at 26-02-2011 09:37 AM (14 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 26-02-2011 10:04 AM (14 years ago)
(f)
abi u dey run go? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 10:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 26-02-2011 10:41 AM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 26-02-2011 10:41 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- qunodinga at 26-02-2011 11:30 AM (14 years ago)
(f)
This not enough to make me laff
Posted: at 26-02-2011 11:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 26-02-2011 05:01 PM (14 years ago)
ok not enough to make you laugh,
then go and start crying,
i say cry now Tongue Tongue Tongue Tongue
by the way who are you ,
to laugh?if i hear you laugh,
i go ........ok i dey come Grin Grin
Posted: at 26-02-2011 05:01 PM (14 years ago) |
Reply
- giftmurphy at 26-04-2011 12:25 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on 21-02-2011 12:20 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-02-2011 07:33 PM
Quote from: mrvoue on 18-02-2011 03:36 PM
tell am wetin u go do am make she hear

that girl too stubborn
she co dey stubborn pass u self Grin Grin
Tongue wetin dat one come mean now?
wait o!m still here....
Posted: at 26-04-2011 12:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12

Featured Discussions