Wrong Bus (Page 5)

Date: 25-01-2011 11:10 am (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 12
- Skypon2002 at 4-02-2011 11:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on  3-02-2011 09:48 PM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 09:00 PM
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 06:42 AM
Huh? Huh?
no thank me oooooo
cos u break my heart :'( :'(

sorry na...i go amend in future Grin Grin Grin who be those pple wey dey kiss 4 ur profile?? u go sabi kiss wella.. Lips Sealed Lips Sealed

i tell you....skypon na lesb....ian Shocked Shocked

how u go say i be lesbian or gay

na me and my babe dey kiss oh
no be two girls or boys be that
na me and my babe

so i no be lesbian Angry Angry Angry

Posted: at 4-02-2011 11:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-02-2011 11:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on  3-02-2011 09:58 PM
skypon be like person wee dey watch porn too much Grin Grin

skypon like lesbian porn Grin Grin

said by me

RIVER Tongue

i no dey watch am too much
na only small i dey watch Grin Grin

Posted: at 4-02-2011 11:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-02-2011 11:32 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:32 AM
b like sey here na wrong bus...make i come down

take am easy ooo
b4 u nod person mouth Grin Grin

Posted: at 4-02-2011 11:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-02-2011 11:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 10:41 PM
Quote from: Riverniger1 on  3-02-2011 09:58 PM
skypon be like person wee dey watch porn too much Grin Grin

skypon like lesbian porn Grin Grin

said by me

RIVER Tongue

seconded

 Angry Angry Angry Angry
u self dey second abi?
i go set u up oooooo Grin Grin

Posted: at 4-02-2011 11:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 07:18 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  4-02-2011 11:32 PM
Quote from: mrvoue on  4-02-2011 07:32 AM
b like sey here na wrong bus...make i come down

take am easy ooo
b4 u nod person mouth Grin Grin
make them comot 4 d way naw
Posted: at 7-02-2011 07:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 04:45 PM (13 years ago)
(m)
abeg never nod them oooo
make i first tell them Grin Grin

Posted: at 7-02-2011 04:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 7-02-2011 04:59 PM (13 years ago)
(m)
quick quick o
Posted: at 7-02-2011 04:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 7-02-2011 05:48 PM (13 years ago)
oya nod them  Wink
Posted: at 7-02-2011 05:48 PM (13 years ago) |
Reply
- stranz at 8-02-2011 03:02 AM (13 years ago)
(m)
nice
Posted: at 8-02-2011 03:02 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- at 8-02-2011 03:05 AM (13 years ago)
you are wellcome Cool
Posted: at 8-02-2011 03:05 AM (13 years ago) |
Reply
- stranz at 8-02-2011 03:08 AM (13 years ago)
(m)
talkin 2 me?
Posted: at 8-02-2011 03:08 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 10:53 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 04:59 PM
quick quick o

 Grin Grin Grin

Posted: at 8-02-2011 10:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 11:30 AM (13 years ago)
(m)
comot b4 i spray shit 4evrywea  Grin
Posted: at 8-02-2011 11:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 8-02-2011 11:38 AM (13 years ago)
(m)
u no dey fear?
Abi u take insecticide brush mouth?

Posted: at 8-02-2011 11:38 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 12:33 PM (13 years ago)
(m)
no...na raid i take spray body
Posted: at 8-02-2011 12:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 03:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  8-02-2011 11:30 AM
comot b4 i spray shit 4evrywea  Grin

no spray that water water shit oooooooo
wey u don chop beans finish u go me dey spray shit for forum Angry Angry Angry Angry

Posted: at 8-02-2011 03:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 8-02-2011 04:23 PM (13 years ago)
(m)
who r u to tell me wen to shit? abi u do go toilet just to mess?
Posted: at 8-02-2011 04:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 08:21 AM (13 years ago)
(m)
so u wan turn here to toilet abi?
if u bend down to shit, scorpion go sting ur nyash Angry Angry

Posted: at 9-02-2011 08:21 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 9-02-2011 08:31 AM (13 years ago)
(m)
na lie...scorpion dey ur head? cos na ontop ur head o
Posted: at 9-02-2011 08:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 01:52 PM (13 years ago)
(m)
if u near my head, ee go sting u oooooo

Posted: at 9-02-2011 01:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 12