Posted: at | |
NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
no na..poster say a real man..so na only 1 thing he no pass so he deyy 99.5% real man Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
hahaha...................if him be 99.5%...................na him be say na real man...........cos nobody fit be 100% ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
abeg my man must be 100% O Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
then u go go another planet search 4 am,no be 4 dis earth him dey....................lol ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
every body like good thing. Reply
| |||||
EVEN YU Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Yes even him oooo Reply
| |||||
GURL YU NO SEE WETIN I DEY SEE HERE Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 26-01-2011 05:04 PM Quote from: blessedme on 26-01-2011 04:46 PM Quote from: Peter_Ade on 26-01-2011 04:26 PM Quote from: blessedme on 26-01-2011 03:32 PM ade i no sure say u get them cos person wey get no dey make noise empty vessels dey make noise pass u know If u 4get this saying, make i remind u.. IF U NO SAY U ARE, NO ONE WILL SAY U ARE. U COMPANY DEY ADVERTISE. ABEG I NO WANT MAKE MY PRODUCT SPOIL 4 WARE-HOUSE JOR. oya make we see d product wey u dey advertise C AM 4 MY FOTO abeg i don >>>>>>>>>>>>>>>> without looking back
| |||||
Quote from: ILOVEIT on 26-01-2011 07:32 PM Quote from: blessedme on 26-01-2011 09:23 AM Quote from: ILOVEIT on 25-01-2011 11:39 PM Quote from: dirtykid on 25-01-2011 11:24 PM Quote from: Kennee on 25-01-2011 11:09 PM 13 Pages ![]() Wetin una dey Discuss here? Real man issue. I'm surprise, the Poster no include say, Real Man must always wash the dishes, do all the cooking and allow the lady to be painting her nails or concentrate with her makeups, The real man will serve it hot and spicy and carry her in his arms to the dinning table ![]() ![]() ![]() ![]() guess wat......i go love u die....lolzz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() y u dey voke like this na, oya no vex too much na play we dey play ooo buh if a guy possess atleast 5-8 of these attributes, he is one in a million dont u think so?
| |||||
Quote from: Ekaluv on 26-01-2011 07:35 PM nice post girl thank u love
| |||||
listing wat ure man doesn't give u or wat Reply
| |||||
Shhiiioooorrrr Reply
| |||||
lol...did u jst say real men....it will take u decades 2 find one.. Reply![]()
| |||||
Quote from: supergal2011 on 27-01-2011 12:36 PM lol...did u jst say real men....it will take u decades 2 find one.. ![]() ![]() ![]() ![]() Live and let live!
| |||||
you can only find this 'real man' one place...in your dreams Reply
| |||||
A man can tell you he was wrong. That he did wrong. That he planned to. He can tell you when he is lost. He can apologize, even if sometimes it's just to put an end to the bickering. ReplyIt wasn't I that said it! ![]()
| |||||
ok oooo..........taking note Reply
| |||||
Quote from: supergal2011 on 27-01-2011 12:36 PM lol...did u jst say real men....it will take u decades 2 find one.. ![]() hahahahahaa.....loi loi loi
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest