ndjoe at 26-01-2011 11:02 PM (14 years ago) (m) @poster na here de story finish abi another episode still dey? Posted: at 26-01-2011 11:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 26-01-2011 11:24 PM (14 years ago) (m) Abeg make una leave dis lady.................everyday na she una go dey talk abt...na wa ooh
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 26-01-2011 11:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 26-01-2011 11:25 PM (14 years ago) (m) cos she is so wicked.......the wicked ones must not go unpunished
bad boy , yoi are right this time this arogant woman has been maltreating peoples for so long , slaping and beating her security men at will just because she is a society girl , nonsense , and now GOD had paid her back in her own too , striped naked ? haaaaaaaaaaaaaaaaaaaah see her wetin call , how the thing come be self , useless harlot my pickin na wa for you ooo..you n your bad mouth.but i no train you to be all this insultive to your seniors. you dey craze wella wella, who be ya pikin ? like say you don take ya OYA PIA PIA again so Posted: at 26-01-2011 11:25 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Lisamike at 27-01-2011 12:14 AM (14 years ago) (f) ;DIs ur husband not good in bed? Why u come marry am now? Go get a life! Posted: at 27-01-2011 12:14 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ndjoe at 27-01-2011 02:36 AM (14 years ago) (m) ;DIs ur husband not good in bed? Why u come marry am now? Go get a life!
maybe because he is gud in bank, like say i tell her make i marry her dey scratch the thing well well for am she for no gree abeg make dem comot for road make i see better people jare. Posted: at 27-01-2011 02:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Paschaldon at 27-01-2011 06:51 AM (14 years ago) (m) Her husband is an idiot! U gave her such amount of money and priviledge. What did u expect in return?? Ok, u want her to be a nun?? Rich men are the cause of their problem! Posted: at 27-01-2011 06:51 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ndjoe at 27-01-2011 06:54 AM (14 years ago) (m) bros cool temper de man no dey naijapals abeg, if u see him for road now u no go fit talk again. Posted: at 27-01-2011 06:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mcnikes at 27-01-2011 07:47 AM (14 years ago) (m) Hmmmm! That fine girl wey i dey hustle money make i go marry. Na she dem dey treat like this? Caro pls divorce them, am still waiting. Posted: at 27-01-2011 07:47 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
terdue at 27-01-2011 08:48 AM (14 years ago) (m) na reason why i say i no fit marry celeb be thiws Posted: at 27-01-2011 08:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 27-01-2011 09:04 AM (14 years ago) (m) material girl Posted: at 27-01-2011 09:04 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
daywalkerX at 27-01-2011 01:08 PM (14 years ago) (m) how iz this my business? are we supposed to be happy or saddened.waste of space ......and time Posted: at 27-01-2011 01:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
we all pass tru ups & downs in life, guess this is her time. just be gud to pple when u r on top cos u neva know who will save u on your way down. Posted: at 27-01-2011 02:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 27-01-2011 07:28 PM (14 years ago) (m) As 4 me, its gud 4 her! Na she 1st snatch 2face 4rm Anne macauly, her fellow calabar sister! This is gud news!
AND YOU REALLY NEED TUFACE BY ALLMEANS BUT YOU FAIL, IDIOT o boi why u dey use to insulting people, u no fit contribute without insults? make u dey mind ur tongue oooi hope say u no be like that in ur real life,bcos it is very bad of you!any small thin na IDIOT go comot 4rom ur roten mouth! You dey crase, cant you see that she commented out of point? How does snatching Tuface connected to this matter you tell me good boy?BIGGER IDIOT, ANIMAL watin she talk na about nemesis kind of,and even if e no dey connected which i dont think,why did u not simply put her through rather than call her an Idiot? i feel say dem record the word idiot for ur roten brain,na so u go dey call ur children idiot 4 house any time dem make mistake?ozuor like u,mumu,cow na u b I NO BLAME YOU NA. CULT boy. Better reapent Posted: at 27-01-2011 07:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 27-01-2011 07:47 PM (14 years ago) (m) As 4 me, its gud 4 her! Na she 1st snatch 2face 4rm Anne macauly, her fellow calabar sister! This is gud news!
AND YOU REALLY NEED TUFACE BY ALLMEANS BUT YOU FAIL, IDIOT o boi why u dey use to insulting people, u no fit contribute without insults? make u dey mind ur tongue oooi hope say u no be like that in ur real life,bcos it is very bad of you!any small thin na IDIOT go comot 4rom ur roten mouth! You dey crase, cant you see that she commented out of point? How does snatching Tuface connected to this matter you tell me good boy?BIGGER IDIOT, ANIMAL watin she talk na about nemesis kind of,and even if e no dey connected which i dont think,why did u not simply put her through rather than call her an Idiot? i feel say dem record the word idiot for ur roten brain,na so u go dey call ur children idiot 4 house any time dem make mistake?ozuor like u,mumu,cow na u b NEMESIS WETIN? YOUR G/F CLAIMING THAT CARO SNATCHED TUFACE FROM SOME ONE/ HOW TRUE COULD THAT BE Huh? EVEN IF IT WAS TRUE AIN'T TUFACE AND STAR? and CARO A CELEB TOO? DO TUFACE KEEP ONE WOMAN? COMMON MEN CELEBRITIES GOT TO ACT ACT LIKE ONE AND THATS EXACTLY WAT TUFACE IS DOING AND I LOVE HIS WAY. LET WOMEN KEEP FLOCKING ARUOND HIM NO SHAKIN. THAT GIRL IS JUS JEALOUS AND SHE CAN NEVER LAY HER ASS ON TUBABA CUS I KNOW THAT'S HER DREAM FOR MAKING SUCH COMMENTS. GOOD boy help me pass the msg across that ur g/f ok? Posted: at 27-01-2011 07:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nnennababe at 27-01-2011 07:55 PM (14 years ago) (f) caro.....caro....... Posted: at 27-01-2011 07:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kyensco87 at 28-01-2011 12:11 AM (14 years ago) (m) na wah o, wetin concern us concern oda people private marital issues Posted: at 28-01-2011 12:11 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
FlyGurl at 28-01-2011 03:40 AM (14 years ago) (f) As 4 me, its gud 4 her! Na she 1st snatch 2face 4rm Anne macauly, her fellow calabar sister! This is gud news!
Posted: at 28-01-2011 03:40 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
rational at 28-01-2011 05:41 AM (14 years ago) (m) what has come over her?i guess to mush money on her now intustigate her. Posted: at 28-01-2011 05:41 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 28-01-2011 08:08 AM (14 years ago) (m) material girl
Posted: at 28-01-2011 08:08 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Treasure2 at 28-01-2011 09:37 AM (14 years ago) (f) NA WA FOR PEOPLE, HOW UNA DEY TAKE GET ALL THIS NEWS. NDI ASIRI. Posted: at 28-01-2011 09:37 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |