So u get talent come dey waste am since?
Who get those boobs?
yes i don migrate come here oh..at times,dat place can be boring with love stories.
which talent???i don show u any b4

u dey find ur babe own??
Posted: at | |
Quote from: emmajenic1 on 27-01-2011 09:03 AM Good one.U don migrate from Adult board come here? So u get talent come dey waste am since? Who get those boobs? yes i don migrate come here oh..at times,dat place can be boring with love stories. which talent???i don show u any b4 ![]() u dey find ur babe own??
| |||||
@josiah,or else wetin?dem neva piss 4 ur heart?lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
who dey piss 4 peson heart here?? Reply
| |||||
wen will china bring tings dat will not compromize.? Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
hahahahaaaaaa Reply
| |||||
Quote from: Chamming on 26-01-2011 02:38 PM Quote from: terryworld on 26-01-2011 12:05 PM pb4,no vex Terry na wa 4 u oh na ur things they different how him own thing dey? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: nellkiss on 27-01-2011 10:48 PM who dey piss 4 peson heart here?? na terry oo Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
una don see my baby? Replyabi she fine?she com carry that thing cover face befor, now she don take am comot watin we see ? Na African queen,na only one person i talk about oooooooo. Na poster,baby you fineooooooooooooo. but hope this one na really oneloooooooooooo.?
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 11:09 AM una don see my baby? abi she fine?she com carry that thing cover face befor, now she don take am comot watin we see ? Na African queen,na only one person i talk about oooooooo. Na poster,baby you fineooooooooooooo. but hope this one na really oneloooooooooooo.? no think say na you ooooooooooo na my yorihori nellkissi me ![]()
| |||||
hmm..thanks Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: nellkiss on 30-01-2011 12:32 PM hmm..thanks ![]() ![]() nillkiss i most say it you look great ,not joking now nothing i can do now but to give you my mail add which is [email protected] come nellkiss less live this place ,you can also find me at emejuru alex on facebook. no mide dem ,dem go talk ,nellkissimmmmm awu oye orly.
| |||||
nillkiss ga facebook befor ndu abgero ga ba!!!!!!! face book name alex emejuru, ReplyThis information contained in this mail is confidential only for nellkissim. any disssemination,distribution,copying ,cloneing,or use with hillkiss in communication without my permission is strictly prohibited.
| |||||
Quote from: nellkiss on 30-01-2011 12:32 PM hmm..thanks ![]() ![]() smill like a Laddy ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 01:30 PM Quote from: nellkiss on 30-01-2011 12:32 PM hmm..thanks ![]() ![]() smill like a Laddy ![]() ![]() ![]() ok na ![]() ![]() ![]()
| |||||
are you their? Emejuru Alexander thats on facebook wating. Replywhat ever anybody have since is only for me and my nillkissim, the rule of law stil apply. ![]()
| |||||
ok Replym coming let me check it ![]()
| |||||
I no say na you go break the law, Replycome wey you dey now ehhhhhhhh, i go call police from he for you oooooooooo no prob but if you check less also be friends there too, But oboy you must change that your pix for facebook abeg.
| |||||
kaiyi,?ewo? giri? amaka iwu google for real, Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 30-01-2011 02:30 PM kaiyi,?ewo? giri? amaka iwu google for real, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() thief....criminal....onyeosi....u think say na only u dey see good thing?? if i catch u .....make i wait ooo ....i have the right to remain silent. Anything i say can and will be used against me in naijapals Touch not my anointed and do my prophet no harm
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot