i dey here jare
Posted: at 31-01-2011 04:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 1-02-2011 08:52 PM (14 years ago) (m) wetin this one say na him dey worry am?  abeg better people where una dey
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 1-02-2011 08:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na me be this now
Posted: at 2-02-2011 02:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sydneyiyke at 2-02-2011 02:58 PM (14 years ago) (m) hehehe! dats good nice one
fine boy i deh hail ooo Posted: at 2-02-2011 02:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xavexdo5 at 2-02-2011 04:15 PM (14 years ago) (m) hehehe! dats good nice one
fine boy i deh hail ooo yeah! padi mi kilo happen eenn? Posted: at 2-02-2011 04:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uchechrs at 2-02-2011 04:31 PM (14 years ago) (m) THATS CUTE, NIGHT SCHOOLERS TAKE NOTE Posted: at 2-02-2011 04:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 3-02-2011 07:11 AM (14 years ago) (m)  u know say u provoke me sometimes ago and i decided not to quote u again, so that my anger no go rise and now u don dey find me again  i no want wahala oooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-02-2011 07:11 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-02-2011 07:12 AM (14 years ago) (m) hehehe! dats good nice one
fine boy i deh hail ooo  fine boy, no pimples
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-02-2011 07:12 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
eyaaah.............am sorry ooo never knew i provoked you..........unless you tell me how................so such won't happen again.....u can inbox me
Posted: at 4-02-2011 06:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 5-02-2011 01:40 AM (14 years ago) (m) Reply |
xavexdo5 at 5-02-2011 02:23 AM (14 years ago) (m) ok Posted: at 5-02-2011 02:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
soki4real at 5-02-2011 02:29 AM (14 years ago) (m) 9ice Posted: at 5-02-2011 02:29 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 08:31 AM (14 years ago) (m) na only 9ce u see to comment? u for say dbang nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 08:31 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
shey na the work wey dem send you cum do be dat? abi this place resemble missionary school. Posted: at 7-02-2011 09:27 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 05:39 PM (14 years ago) (m) kris wetin i do u now?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 05:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
no apologize to anybody you hear... Posted: at 7-02-2011 05:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
okay..........never knew @kristiantus wetin be your own now
Posted: at 9-02-2011 11:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 04:34 PM (14 years ago) (m) no apologize to anybody you hear...  i heard u right
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 04:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
okay..........never knew @kristiantus wetin be your own now make una no dey apologize to each other...  e no make sense yabbing sum1 then you get to apologize later on... e no go make this place sweet again oo... Posted: at 9-02-2011 04:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
goodd..  oya tell omo olopa say she dey mad.... tell am like that now... Posted: at 9-02-2011 04:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |