Pointzero at 27-01-2011 11:37 AM (14 years ago) (m) Nekwa nna mu a anya biko nu.....................imakwa di na abum onye echichi?...............lol
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 11:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hotguy77 at 27-01-2011 11:39 AM (14 years ago) (m) The man needs to be flogged Posted: at 27-01-2011 11:39 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nwanne kedu aha echichi gi? Posted: at 27-01-2011 11:41 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 11:43 AM (14 years ago) (m) Oji utu eme ogo 1 of Adazi.....adiro mu abuo
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 11:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 27-01-2011 11:47 AM (14 years ago) (f) ow u take know say i go flog u correct horse whip hey! abeg pass me that horse whip for there and call me missy and KB make them come hold this man for me
na there u fail am na......................how u go call women make dem hold me.............if dey do tikitiki come touch person 4 where i no suppose dem go say i dey touchy touchy.........find men to hold me na them go hold u and if them touch, them touch am be dat lolzz Posted: at 27-01-2011 11:47 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Chai!!!!...... Oji utu eme oji.... nara ato Posted: at 27-01-2011 11:48 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 27-01-2011 11:51 AM (14 years ago) (f) The man needs to be flogged
flog ke, abi make them cut im d!ck comot ni Posted: at 27-01-2011 11:51 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 11:51 AM (14 years ago) (m) ow u take know say i go flog u correct horse whip hey! abeg pass me that horse whip for there and call me missy and KB make them come hold this man for me
na there u fail am na......................how u go call women make dem hold me.............if dey do tikitiki come touch person 4 where i no suppose dem go say i dey touchy touchy.........find men to hold me na them go hold u and if them touch, them touch am be dat lolzz thank God say immunity don cover me
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 27-01-2011 11:52 AM (14 years ago) (f) lol Posted: at 27-01-2011 11:52 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 11:52 AM (14 years ago) (m) Chai!!!!...... Oji utu eme oji.... nara ato
ngwa nu........ncham,ncham,ncham.................Ideeee
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 11:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 11:54 AM (14 years ago) (m) lol
roflmao
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
The man needs to be flogged
flog ke, abi make them cut im d!ck comot ni If dem give u knife u go get mind cut am? Posted: at 27-01-2011 12:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Chai!!!!...... Oji utu eme oji.... nara ato
ngwa nu........ncham,ncham,ncham.................Ideeee ichizuru echiezu Posted: at 27-01-2011 12:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
The man needs to be flogged
flog ke, abi make them cut im d!ck comot ni Exactly!
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 12:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
The man needs to be flogged
flog ke, abi make them cut im d!ck comot ni If dem give u knife u go get mind cut am? Make den gimme the knife first Posted: at 27-01-2011 12:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 12:13 PM (14 years ago) (m) Chai!!!!...... Oji utu eme oji.... nara ato
ngwa nu........ncham,ncham,ncham.................Ideeee ichizuru echiezu gbowam..............
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 12:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 27-01-2011 12:16 PM (14 years ago) (f) The man needs to be flogged
flog ke, abi make them cut im d!ck comot ni If dem give u knife u go get mind cut am? if i have such as a father.....i will drug him and cut it off and face d consequences......buh thank GOD ma fathers libido never misbehave to that extent Posted: at 27-01-2011 12:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 27-01-2011 12:17 PM (14 years ago) (f) The man needs to be flogged
flog ke, abi make them cut im d!ck comot ni Exactly! u get d gist ma girl Posted: at 27-01-2011 12:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
The man needs to be flogged
flog ke, abi make them cut im d!ck comot ni If dem give u knife u go get mind cut am? if i have such as a father.....i will drug him and cut it off and face d consequences......buh thank GOD ma fathers libido never misbehave to that extent bone that thing oh!...... men veins no go school at all Posted: at 27-01-2011 12:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 12:22 PM (14 years ago) (m) The man needs to be flogged
flog ke, abi make them cut im d!ck comot ni If dem give u knife u go get mind cut am? if i have such as a father.....i will drug him and cut it off and face d consequences......buh thank GOD ma fathers libido never misbehave to that extentso him own dey misbehave atall..............na wa oo
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 12:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |