BS N' TRUE9JA ABEG MAKE UNA CUT THIS LONG COMMENT, JUST CUT IT SHORT IT OCCUPYINGALOT OF SPACE
we pay for am ?? wetin concerm yu 4 this cmmt abi yu see ur name huh , naijapals is free heeeeeeeeee kb ur man neva gav u food now ?? abi u wan shoot me for dis question
BS wetin happen to kebella dat made her act like dis now ? wetin u do her ?? 
 
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 06:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kebella, any serious topic, abeg send pls am getting bored
Don't you find the exit or what?  DONT MIND HIM  Imagine! He doesn't go out from here, but yells that the post is boring!  hmmmmmm,how can i go out? to where na?lol Search the  lol bs heheheheh
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 06:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 27-01-2011 06:52 PM (14 years ago) (f) BS N' TRUE9JA ABEG MAKE UNA CUT THIS LONG COMMENT, JUST CUT IT SHORT IT OCCUPYINGALOT OF SPACE
we pay for am ?? wetin concerm yu 4 this cmmt abi yu see ur name huh , naijapals is free heeeeeeeeee kb ur man neva gav u food now ?? abi u wan shoot me for dis question
BS wetin happen to kebella dat made her act like dis now ? wetin u do her ??  sorry yu came late, pls dont join me with BS she understand wat i meant........... is like ur offerte 4 internet came 2day
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 27-01-2011 06:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 06:53 PM (14 years ago) (m) peeping
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 06:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol KB i get oda tins to do now Posted: at 27-01-2011 06:55 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 27-01-2011 06:55 PM (14 years ago) (f) wait oo, re u their sister or aunthy? NONE OF D ABOVE , AM JUST AN INNOCENT TERRORISE ok ooo, re u stronger than etiquake or bomb that really claim his or her terotary tanx for d compliment ...............wink 4 yu
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 27-01-2011 06:55 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 27-01-2011 06:56 PM (14 years ago) (f) lol KB i get oda tins to do now
see ya later........me too gonna go ....dinner time
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 27-01-2011 06:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
interpo77 at 27-01-2011 06:59 PM (14 years ago) (m) lol KB i get oda tins to do now
see ya later........me too gonna go ....dinner time  ok ooh me i dey here no shaking Posted: at 27-01-2011 06:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol KB i get oda tins to do now
see ya later........me too gonna go ....dinner time  enjoy ur food...i still dey wait untill 10 Posted: at 27-01-2011 07:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
interpo77 at 27-01-2011 07:06 PM (14 years ago) (m) hia flymamacita, we don de pass this topic ohh, so no go back there, see the EXIT sign up on ur head, just up
mind u dat one na for u ooo i wan stay small hia me too, i no wan go anyway today. here na tdb Posted: at 27-01-2011 07:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hia flymamacita, we don de pass this topic ohh, so no go back there, see the EXIT sign up on ur head, just up
mind u dat one na for u ooo i wan stay small hia me too, i no wan go anyway today. here na tdb alrite....but put ur picture now...u can send it to me i go make am smaller if u no fit Posted: at 27-01-2011 07:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
djosh4cesc at 27-01-2011 07:08 PM (14 years ago) (m) a real woman gives everything and never holds back Posted: at 27-01-2011 07:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
djosh4cesc at 27-01-2011 07:09 PM (14 years ago) (m) a real woman gives everything and never holds back Posted: at 27-01-2011 07:09 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
djosh4cesc at 27-01-2011 07:10 PM (14 years ago) (m) a real woman gives everything and never holds back Posted: at 27-01-2011 07:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
djosh4cesc at 27-01-2011 07:11 PM (14 years ago) (m) a real woman gives everything and never holds back Posted: at 27-01-2011 07:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
a real woman gives everything and never holds back
I got it from the first time!
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 07:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
he wan make sure u get am wella Posted: at 27-01-2011 07:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Live and let live! Posted: at 27-01-2011 07:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
interpo77 at 27-01-2011 07:30 PM (14 years ago) (m) flymamacita, send me ur box so i go imbox u the pics Posted: at 27-01-2011 07:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 27-01-2011 07:37 PM (14 years ago) (f) yes ooo...we ar ther..real women Posted: at 27-01-2011 07:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |