wise dog (Page 2)

Date: 31-01-2011 1:22 pm (13 years ago) | Author: olawunmi abiodun
1 [2] 3 4 5 ... 7
- coolandrea at 2-02-2011 10:07 AM (13 years ago)
(f)
Abeg push urself out make future head of state talk 2 me jor..
Posted: at 2-02-2011 10:07 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kani_mendez at 2-02-2011 10:13 AM (13 years ago)
(m)
BINGO KO, BINGO NI !!!
Posted: at 2-02-2011 10:13 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 2-02-2011 10:18 AM (13 years ago)
(f)
Omo yoruba, kilonsele?
Posted: at 2-02-2011 10:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 10:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 10:07 AM
Abeg push urself out make future head of state talk 2 me jor..
Grin  Grin  Grin...
Posted: at 2-02-2011 10:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 10:27 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  2-02-2011 10:02 AM
kris, shey na you push me enter here Huh? Huh? Huh?
hope sey dem no go push u enter lion's den one day one day  Grin
Posted: at 2-02-2011 10:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jackie4life at 2-02-2011 10:52 AM (13 years ago)
(m)
no time, abeg
Posted: at 2-02-2011 10:52 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Teeteeylaryor at 2-02-2011 11:06 AM (13 years ago)
(f)
u b calabar wey dey chop dog @poster abi  Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 2-02-2011 11:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 2-02-2011 11:17 AM (13 years ago)
(m)
hehehehe.

Posted: at 2-02-2011 11:17 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-02-2011 12:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:28 AM
Quote from: shinapeters on 31-01-2011 03:18 PM
poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Grin Grin Grin
Angry Angry Angry
if i slap u ehn
u go get small respect for her Grin Grin Grin

Posted: at 3-02-2011 12:03 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-02-2011 12:05 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:40 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:36 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:28 AM
Quote from: shinapeters on 31-01-2011 03:18 PM
poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Grin Grin Grin
Na dog get dat head wey dey ur picture?
leave am like dat...i wan become d head of states  Grin

hahahaaaa
isi uwa n'ile Grin Grin

Posted: at 3-02-2011 12:05 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 3-02-2011 09:41 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 12:05 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:40 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:36 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:28 AM
Quote from: shinapeters on 31-01-2011 03:18 PM
poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Grin Grin Grin
Na dog get dat head wey dey ur picture?
leave am like dat...i wan become d head of states  Grin

hahahaaaa
isi uwa n'ile Grin Grin
Angry no vanaculars pls..abi u no go primary school?
Posted: at 3-02-2011 09:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yuu12 at 3-02-2011 10:55 AM (13 years ago)
(m)
all people posting rubbish ar all stupid
monk in china
Posted: at 3-02-2011 10:55 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sandra-marbel at 3-02-2011 11:08 AM (13 years ago)
(f)
wow!!!!!!. is that a joke or folk- tale???
Posted: at 3-02-2011 11:08 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-02-2011 03:39 PM (13 years ago)
(f)
Question!!!
Posted: at 3-02-2011 03:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 3-02-2011 06:12 PM (13 years ago)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-02-2011 03:39 PM
Question!!!

make you answer the question na!!!!!!!
Posted: at 3-02-2011 06:12 PM (13 years ago) |
Reply
- xavexdo5 at 3-02-2011 06:16 PM (13 years ago)
(m)
i tire ooooo Cheesy
Posted: at 3-02-2011 06:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 4-02-2011 04:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: yuu12 on  3-02-2011 10:55 AM
all people posting rubbish ar all stupid
monk in china
and u wey dey read am is also stupid Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed na mistake i use talk am ooooo Grin Grin

Posted: at 4-02-2011 04:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-02-2011 05:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  3-02-2011 09:41 AM
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 12:05 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:40 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:36 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:28 AM
Quote from: shinapeters on 31-01-2011 03:18 PM
poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Grin Grin Grin
Na dog get dat head wey dey ur picture?
leave am like dat...i wan become d head of states  Grin

hahahaaaa
isi uwa n'ile Grin Grin
Angry no vanaculars pls..abi u no go primary school?

just tell me say u no understand am make i explain 4 u  Angry Angry

Posted: at 4-02-2011 05:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-02-2011 05:01 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sandra-marbel on  3-02-2011 11:08 AM
wow!!!!!!. is that a joke or folk- tale???
it is a tale-folk Grin

Posted: at 4-02-2011 05:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 4-02-2011 07:27 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  4-02-2011 05:00 AM
Quote from: mrvoue on  3-02-2011 09:41 AM
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 12:05 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:40 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:36 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:28 AM
Quote from: shinapeters on 31-01-2011 03:18 PM
poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Grin Grin Grin
Na dog get dat head wey dey ur picture?
leave am like dat...i wan become d head of states  Grin

hahahaaaa
isi uwa n'ile Grin Grin
Angry no vanaculars pls..abi u no go primary school?

just tell me say u no understand am make i explain 4 u  Angry Angry
no worry..keep am chop am
Posted: at 4-02-2011 07:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 7