val is still far from date,so why worry? Posted: at 3-02-2011 04:59 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Abey_81 at 3-02-2011 05:47 AM (14 years ago) (m) I dey on the queue sha. Posted: at 3-02-2011 05:47 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 3-02-2011 08:17 AM (14 years ago) (f) i see
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 3-02-2011 08:17 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I WAN GO DRINK SOME WINE(NOT kUNU) FOR BEDROOM SEE YAAAAAAAAAAAAAA-->>>>>>>>>>>>>
Go drink ya yeye KUNU come back Posted: at 3-02-2011 09:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmmm..............wat u got 2 offer?
Bomb! Posted: at 3-02-2011 09:16 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg how much dem go Pay dis Boyfriend? l need the Job  See ya mouth you no dey shame sef? Anyway application closed. Oh! So yu dey Find who go Pay yu? Pay me for wetin na...See me oooo...Wetin I dey sell na.... Posted: at 3-02-2011 09:17 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
that's not love....money is not everything.... Huh??? you sey wetin? Posted: at 3-02-2011 09:18 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
val is still far from date,so why worry?
Worried??? Excuse me? I dont get it...worry sey wetin happen na? Posted: at 3-02-2011 09:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I dey on the queue sha.  Yeah..wait let me bring ma GUN Posted: at 3-02-2011 09:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Treasure2 at 3-02-2011 09:22 AM (14 years ago) (f) I dey on the queue sha.  I C Posted: at 3-02-2011 09:22 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
U dey mind am? Posted: at 3-02-2011 09:27 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 3-02-2011 09:31 AM (14 years ago) (f) NOT AT ALL Posted: at 3-02-2011 09:31 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Okies Posted: at 3-02-2011 09:32 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I no wan see Adams and blings....this post is not for 2 of una
why na? na me 1st apply after wen yu se yu no wan see blings, why me again, I have all the looks and quality u need, give it a try, a trial will convince you. so u wan become her maga eh?..... oya go make she milk u dry na will you shut up there? Oya bribe me Posted: at 3-02-2011 09:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 3-02-2011 09:57 AM (14 years ago) (f) e be like say u and blinks get sontin
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-02-2011 09:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Me an who? God forbid....Blings i jump and pass you Posted: at 3-02-2011 09:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 3-02-2011 10:00 AM (14 years ago) (f) na tru.. no deny am o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-02-2011 10:00 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 3-02-2011 10:05 AM (14 years ago) (f) Posted: at 3-02-2011 10:05 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I double deny am sef. Posted: at 3-02-2011 10:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |