
@ u dis media boy ..wetin u want ..why u dey laff me



Posted: at | |
![]() @ u dis media boy ..wetin u want ..why u dey laff me ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
laugh is not a crime, is it? Replyi still dey lqugh ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
come no make me see u as person wey no dey fulfil her words ohhh...........................so render the help na DIPLO ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: mediaexcell on 3-02-2011 01:43 AM laugh is not a crime, is it? i can see u r suffering 4rm laughingitis lol.......... i still dey lqugh ![]() ![]() ![]() ![]() NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
@ point u no talk wetin i wan hear ..so i no dey help again ![]() ![]() @ media boy..dat laff go soon choke u ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
but we arent in agreement b/4 u decided 2 help me na Reply? hmm......u go strip ooohh...................u no fit run oo NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
@point , u dey fall hands..why did u striped naked, and y re u now scared to do the tin Reply![]()
| |||||
@ point Reply![]() ![]() ![]() u must promise not to touch ![]() media boy wetin be ur own na..him tell u say we dey copulate ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mediaexcell on 3-02-2011 01:48 AM @point , u dey fall hands..why did u striped naked, and y re u now scared to do the tin see u..............wetin u wan here self.................i no tell u wetin dey onboard.................lol ![]() NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
@ diplo , na by force ?? i wish DK will hear all these Reply
| |||||
Quote from: diplomatik on 3-02-2011 01:50 AM @ point i no dey ok...............agreed.....................besides na DK go see am? ![]() ![]() ![]() u must promise not to touch ![]() media boy wetin be ur own na..him tell u say we dey copulate ![]() NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: mediaexcell on 3-02-2011 01:51 AM @ diplo , na by force ?? i wish DK will hear all these i no talk anytin o i'm a good girl ..u sef u dey wish me bad eh? ![]() @ point okay..lemme strip okies i'm a bit shy though lemme off the lights ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mediaexcell on 3-02-2011 01:51 AM @ diplo , na by force ?? i wish DK will hear all these e be like say u wan become media man.................well since larry king die.................CNN........dey find a new larry NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
lol Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 3-02-2011 01:54 AM Quote from: mediaexcell on 3-02-2011 01:51 AM @ diplo , na by force ?? i wish DK will hear all these i no talk anytin o i'm a good girl ..u sef u dey wish me bad eh? ![]() @ point okay..lemme strip okies i'm a bit shy though lemme off the lights ![]() ![]() be fast oohh NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
don't hurry me o Reply![]() ehen on the light jor ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
as diplo switched the light off, i no fit stay again, i hate darkness , make una do after una go say na only me Replyanyway no fear @ point i will keep it secret.. @diplo, from today i no who u are.
| |||||
if flourescence tube dey self make u on am join ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: mediaexcell on 3-02-2011 02:01 AM as diplo switched the light off, i no fit stay again, i hate darkness , make una do after una go say na only me come e be like say u wan go jail abi................well u better anyway no fear @ point i will keep it secret.. @diplo, from today i no who u are. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: mediaexcell on 3-02-2011 02:01 AM as diplo switched the light off, i no fit stay again, i hate darkness , make una do after una go say na only me anyway no fear @ point i will keep it secret.. @diplo, from today i no who u are. lol dats good na, so u can stay clear now ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)