at 25-02-2011 10:15 PM (14 years ago) dunno Posted: at 25-02-2011 10:15 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 25-02-2011 10:41 PM (14 years ago) (m) really? Posted: at 25-02-2011 10:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
prism at 27-02-2011 04:39 PM (14 years ago) (m) really?
Posted: at 27-02-2011 04:39 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
person armpit dey smell like he-goat 4 here
na dictator abolore dictate dat smell? Posted: at 27-02-2011 05:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abolore05 at 27-02-2011 09:10 PM (14 years ago) (f) na u b d device wey i dey use detect na oya go smell am come tell me d ansa Posted: at 27-02-2011 09:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na u b d device wey i dey use detect na oya go smell am come tell me d ansa  ok,,, wait i det come, Posted: at 27-02-2011 09:14 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i no get time for una today
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 27-02-2011 09:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 28-02-2011 07:29 AM (14 years ago) (m) person armpit dey smell like he-goat 4 here
na dictator abolore dictate dat smell?  haha...oya make she go taste am naw Posted: at 28-02-2011 07:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hello...... wetin una dey taste
Posted: at 28-02-2011 10:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 28-02-2011 10:31 AM (14 years ago) (m) armpit...u wan try? Posted: at 28-02-2011 10:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Diadem at 28-02-2011 11:02 AM (14 years ago) (f)  Nice1
You are whom you choose to be...xx Posted: at 28-02-2011 11:02 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 28-02-2011 11:05 AM (14 years ago) (m)  Nice 2 Posted: at 28-02-2011 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the babe na coded
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 28-02-2011 01:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@mrvoue which one be this one again...  which kind pics u dey use.......i no even sure say u gadda
Posted: at 28-02-2011 04:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 28-02-2011 04:46 PM (14 years ago) (m) u sef no gaddda Posted: at 28-02-2011 04:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@mrvoue which one be this one again...  which kind pics u dey use.......i no even sure say u gadda U need gadda? Oya come make i give U gadda Posted: at 28-02-2011 05:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wat are you saying .....  dunno
Posted: at 28-02-2011 05:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i mean real gadda!!! Posted: at 28-02-2011 05:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wat's your own gadda "meaning" cos you don't seem to understand what i mean huh
Posted: at 28-02-2011 05:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 28-02-2011 06:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |