

Posted: at | |
![]() ![]()
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 8-02-2011 02:48 PM @mrvoue, dis your worwor yanch wey u dey show for forum dey vez me ooooooooooo him nyash be like grand mama face ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mrvoue on 8-02-2011 03:11 PM naija!!! i show head u shout,naw i show yansh u wan quench ![]() ![]() ur head worwor, ur nyash worwor, na him be say all of una for family go worwor oooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
@ skypon, na true u talk Reply![]()
| |||||
really true talk Reply![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() make him go wear cloth Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
ehn! Replyu don fine now but who be that babe wey wan touch ur long thing? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na ur ................. Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 06:34 PM ehn! u don fine now but who be that babe wey wan touch ur long thing? ![]() ![]() the babe no touch that one oo...she just check wetin happen inside.... ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
all na same naw Reply![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 9-02-2011 08:07 AM all na same naw ![]() touch and see no same same oooo ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
na after u see u go touch naw...abi? Reply
| |||||
Quote from: mrvoue on 9-02-2011 08:12 AM na after u see u go touch naw...abi? na me touch? it's not mine now..how can? ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
ah! e don become ur own by force o...oya touch! Reply![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 9-02-2011 08:29 AM ah! e don become ur own by force o...oya touch! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 9-02-2011 07:50 AM na ur ................. ![]() ![]() taaaaaaaaaaa my................ no fit do that kyn thing ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 9-02-2011 07:59 AM Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 06:34 PM ehn! u don fine now but who be that babe wey wan touch ur long thing? ![]() ![]() the babe no touch that one oo...she just check wetin happen inside.... ![]() ![]() ![]() from seeing ee go enter touching ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: mrvoue on 9-02-2011 08:29 AM ah! e don become ur own by force o...oya touch! ![]() ![]() ![]() ![]() she go like to touch ooooo Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Deffney on 9-02-2011 08:36 AM Quote from: mrvoue on 9-02-2011 08:29 AM ah! e don become ur own by force o...oya touch! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no just pretend for here ooooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest