bec no be all boys like am, tin 4 down big 4 up ...
Posted: at | |
bec no be all boys like am, tin 4 down big 4 up ...
| |||||
but seriously dis babe is not even on my list, abeg who she be? Reply
| |||||
with this big melons she have girl u them ugly ReplySupport me... If you don't understand me don't write about me
| |||||
Quote from: moniconyez on 7-02-2011 08:48 AM ANOTHER SHORT UGLY GIRL DEMANDING FOR WHAT SHE CAN'T GET, INFACT SHE'S ASKING FOR UNREACHABLE STUFF. WHO IS THIS GIRL SEF? BECAUSE ME AS A MUSIC LOVER I HAVEN'T COME ACROSS HER BEFORE. ABEG SOMEONE SHOULD TELL ME WHO THE F.U.C.K IS THIS? BEFORE I LOSE MY TEMPER. ![]() abeg, make you no vex ![]() ![]() ![]()
| |||||
Well, she's got 9z BOOBS... Reply![]()
| |||||
Quote from: Pointzero on 7-02-2011 10:03 AM Quote from: Sheree on 7-02-2011 08:11 AM you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you no mind am.................she still dey sleep...she go change am to dwarf wen she don dey reach 40 n there is no suitor coming 4 her.........![]() Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare! day go still break, she no say boli no be bread
| |||||
Quote from: chisparlis on 7-02-2011 10:16 AM Quote from: Sheree on 7-02-2011 08:11 AM you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you ![]() Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I be no hold am for hand o!
| |||||
she no well Reply
| |||||
NA SHE SABI.NA SHE KNOW WHERE DEY LICK FOR HER HOUSE WEN SHE WON PUT ZINK.YOU NEED MR PERFECT AND YOU ARE NOT EVEN 10% PERFECT.LETS SEE HOW FAR YOU CAN GO.TOW THINGS INVOLVE.EITHER YOU SUCCEED OR NOT.BUT WHATEVER BECOMES THE RESULTED POSSIBLE OUTCOME.HOPE YOU CAN ACCEPT IT WITH GOOD FAITH. Reply
| |||||
;DThis girl 2 funny self and i don't blame her so dey do when no 1 agree to look their side.........but she suppose know say she dey cause herself bad-market Reply
| |||||
Quote from: Sheree on 7-02-2011 12:44 PM Quote from: Pointzero on 7-02-2011 10:03 AM Quote from: Sheree on 7-02-2011 08:11 AM you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you no mind am.................she still dey sleep...she go change am to dwarf wen she don dey reach 40 n there is no suitor coming 4 her.........![]() Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare! day go still break, she no say boli no be bread NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
| |||||
Passing? Reply![]()
| |||||
Quote from: passion360 on 7-02-2011 12:40 PM Well, she's got 9z BOOBS... Na dat 1 concern u? ![]()
| |||||
hey sweery well sha. that reminded of this artist known as psquared they sang that e no easy eh, eh eh eheeeeeeeeeh.may GOD put and say amen to it.,amen but if u dont mind i think I AM YOUR FANTASY COUNTRY BOY U ARE SEARCHING FOR. see yah when we see. hit me on ma [email protected]. Reply
| |||||
Hahaha! u're nt serious girl Reply
| |||||
Quote from: toffee2love on 7-02-2011 01:10 PM Babe u better think fast and learn ur lesson from this friend of urs ha ha! this is too harsh now.....
| |||||
RUBBISH Reply
| |||||
Quote from: moniconyez on 7-02-2011 09:08 AM What of kids? I love children but I’m not sure I want any (laughter). Children love to be around me. Trust me, I’m great with kids but I don’t want to be pregnant. Don’t you see how pregnant people look? After the whole nine months, you have to push him out (labour) and before you know what there’s part 2 and 3 (other babies). Even if I don’t get married, I’ll love to have kids. But then I’ll definitely adopt. ... THIS GIRL IS AN ANIMAL OOOO, IMAGINE HER SAYING ALL THESE SHITS, IF YOUR MAMA NO BORN YOU WHERE YOU FOR DEY TODAY? SHORT FEMALE MONKEY ANSWER ME NOW BEFORE I BEAT YOU IDIOT. GOD WHAT KIND OF GIRL IS THIS? Personal preference! Na yu wan marry her? But I agree if her mom or the mother of her adopted kids didnt go thru pregnancy and child birth... And what she said (or didnt say) about preggie people is mean!
| |||||
C ds one ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot