My man must be big and between 6'2 - 6'4 - Zara (Page 2)

Date: 07-02-2011 6:23 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4 5 ... 10
- larryjones1962 at 7-02-2011 09:38 AM (13 years ago)
(m)
you dont want to get pregnant,i guess you are not human,maybe you have problem with your womb.maybe you have don some bad things to your womb and you use the escuse that you dont wantt o get pregnant.rubish
Posted: at 7-02-2011 09:38 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- radark at 7-02-2011 09:41 AM (13 years ago)
(m)
she go marry shoe mender becos of desperation, u go see nah.
abi na today? most of these "expecting too much" babes na so e dey end.

Posted: at 7-02-2011 09:41 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Pointzero at 7-02-2011 10:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  7-02-2011 08:11 AM
you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you  Grin

Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare!
no mind am.................she still dey sleep...she go change am to dwarf wen she don dey reach 40 n there is no suitor coming 4 her.........

Posted: at 7-02-2011 10:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 7-02-2011 10:23 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: moniconyez on  7-02-2011 08:48 AM
ANOTHER SHORT UGLY GIRL DEMANDING FOR WHAT SHE CAN'T GET, INFACT SHE'S ASKING FOR UNREACHABLE STUFF. WHO IS THIS GIRL SEF? BECAUSE ME AS A MUSIC LOVER I HAVEN'T COME ACROSS HER BEFORE. ABEG SOMEONE SHOULD TELL ME WHO THE F.U.C.K IS THIS? BEFORE I LOSE MY TEMPER. Angry
nor mind am
Posted: at 7-02-2011 10:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 7-02-2011 10:25 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: moniconyez on  7-02-2011 09:08 AM
What of kids?

I love children but I’m not sure I want any (laughter). Children love to be around me. Trust me, I’m great with kids but I don’t want to be pregnant. Don’t you see how pregnant people look? After the whole nine months, you have to push him out (labour) and before you know what there’s part 2 and 3 (other babies). Even if I don’t get married, I’ll love to have kids. But then I’ll definitely adopt.
...

THIS GIRL IS AN ANIMAL OOOO, IMAGINE HER SAYING ALL THESE SHITS, IF YOUR MAMA NO BORN YOU WHERE YOU FOR DEY TODAY? SHORT FEMALE MONKEY ANSWER ME NOW BEFORE I BEAT YOU IDIOT.
GOD WHAT KIND OF GIRL IS THIS?
hahahahaha you don still make me laugh for this one Grin ,now how you won take beat am na? Huh?
Posted: at 7-02-2011 10:25 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 7-02-2011 10:30 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  7-02-2011 10:25 AM
Quote from: moniconyez on  7-02-2011 09:08 AM
What of kids?

I love children but I’m not sure I want any (laughter). Children love to be around me. Trust me, I’m great with kids but I don’t want to be pregnant. Don’t you see how pregnant people look? After the whole nine months, you have to push him out (labour) and before you know what there’s part 2 and 3 (other babies). Even if I don’t get married, I’ll love to have kids. But then I’ll definitely adopt.
...

THIS GIRL IS AN ANIMAL OOOO, IMAGINE HER SAYING ALL THESE SHITS, IF YOUR MAMA NO BORN YOU WHERE YOU FOR DEY TODAY? SHORT FEMALE MONKEY ANSWER ME NOW BEFORE I BEAT YOU IDIOT.
GOD WHAT KIND OF GIRL IS THIS?
hahahahaha you don still make me laugh for this one Grin ,now how you won take beat am na? Huh?

I WAN BEAT AM ONLINE, OR BY BLUETOOTH OR BETTER STILL SEND HER BEATING THROUGH SMS. LOL
Posted: at 7-02-2011 10:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Akzee247 at 7-02-2011 10:38 AM (13 years ago)
(m)
Shawooo wey no want pickin but e dey fire down every night.
Posted: at 7-02-2011 10:38 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- pholake at 7-02-2011 10:48 AM (13 years ago)
(f)
Hmmmmmmmm....if wishes were horses......
Posted: at 7-02-2011 10:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- harold634 at 7-02-2011 10:59 AM (13 years ago)
(m)
na person born dis one? heeee some people no be human being ooo
Posted: at 7-02-2011 10:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- harold634 at 7-02-2011 11:01 AM (13 years ago)
(m)
she go soon beg bricklayer make he give her belle. i go remind her when dat time come
Posted: at 7-02-2011 11:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Edithtelligence at 7-02-2011 11:06 AM (13 years ago)
(f)
you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you 

Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare!

lols..



daz funny  Cheesy
Posted: at 7-02-2011 11:06 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- bafyguy at 7-02-2011 11:07 AM (13 years ago)
(m)
Dis 1 neva redi
Posted: at 7-02-2011 11:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vantheo at 7-02-2011 11:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: pholake on  7-02-2011 10:48 AM
Hmmmmmmmm....if wishes were horses......
man for don kpeme tey tey

Posted: at 7-02-2011 11:10 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- PrinceCharmz at 7-02-2011 11:12 AM (13 years ago)
(m)
she's entitled to her opinion-but i guess she shouldn't have used the word 'hate',just say u prefer tall guys.....don't go about hating anyone....
Posted: at 7-02-2011 11:12 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Eucharia at 7-02-2011 11:30 AM (13 years ago)
(f)
soembody should tell this girl to get out of there before i loose my temper. Hisss..... who is this one can someone tell me where she is from. is she a Nigerian or from Kenya becos he resemble them.
Posted: at 7-02-2011 11:30 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- ogebig at 7-02-2011 11:37 AM (13 years ago)
(m)
phyuk U DWAF WITH UR BIG BUMBIS
Posted: at 7-02-2011 11:37 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- TOCHI4LOVE at 7-02-2011 11:43 AM (13 years ago)
(m)
VERY GOOD  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 7-02-2011 11:43 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- blackass at 7-02-2011 11:54 AM (13 years ago)
(f)
make una live am first i get good news for am...,.... he get one village wey dem dey call ubiyoko....make she run go there.....one handsome madman dey vacant and him get all the qualities  way she dey find:) Smiley Grin see as person be.... beutiful monkey.... who want marry u, no get eye...not to talk of say height Angry Angry Angry Angry.... run comot 4 here before i pull my cloth..........   
Posted: at 7-02-2011 11:54 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- josiahlawson at 7-02-2011 12:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blackass on  7-02-2011 11:54 AM
make una live am first i get good news for am...,.... he get one village wey dem dey call ubiyoko....make she run go there.....one handsome madman dey vacant and him get all the qualities  way she dey find:) Smiley Grin see as person be.... beutiful monkey.... who want marry u, no get eye...not to talk of say height Angry Angry Angry Angry.... run comot 4 here before i pull my cloth..........  
another way ugly girls dey use beg for husband Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 7-02-2011 12:02 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dirtykid at 7-02-2011 12:14 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin

Posted: at 7-02-2011 12:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 10