






treausre 2 what do you mean.........well longest time i miss you like woman period
Posted: at | |
Quote from: Treasure2 on 15-02-2012 10:59 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() treausre 2 what do you mean.........well longest time i miss you like woman period
| |||||
Quote from: Treasure2 on 15-02-2012 04:25 PM I hail you big time, mamacita, ![]() ![]() ![]() ![]() na me hail u pass madam treasure ![]()
| |||||
sharrrrrrrrrrrrrrrrrrap Reply
| |||||
hope you are not talking to my sweety Reply
| |||||
Quote from: gimac on 15-02-2012 07:44 PM treausre 2 what do you mean.........well longest time i miss you like woman period Hmmm,i no sure say you miss me, bc i no see you drop by at all at all, but i full ground. How your side?
| |||||
Quote from: ajanni on 15-02-2012 10:46 PM sharrrrrrrrrrrrrrrrrrap Na only insult you sabi now, na wetin come happen. I take the name of anything wey you dey serve beg you.
| |||||
chei --------------- Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 16-02-2012 12:56 PM chei --------------- emmmmmmmmmm,
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 08:25 AM Na only insult you sabi now, na wetin come happen. I take the name of anything wey you dey serve beg you. ![]() ![]()
| |||||
Na soooo me i seeam Reply
| |||||
make sophia no com beat u o Reply![]()
| |||||
Why she go beat me now, Reply
| |||||
no talk anyhow abt ajanni oo abi u no knw sey sophia dey cary hin Reply![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wetin she talk? i fit vex break her neck right now ooooooo
| |||||
Quote from: Treasure2 on 16-02-2012 01:06 PM emmmmmmmmmm, wot? abi you wan abuse me again?
| |||||
your name is abuse already Reply
| |||||
you don,t even have one Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 16-02-2012 09:29 PM wot? abi you wan abuse me again? How i go abuse abuse master kwa. Na You dey reign for that side for here but i hail ooo.
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 02:17 PM no talk anyhow abt ajanni oo abi u no knw sey sophia dey cary hin Ewwwoooooooo, why she do that to WACO, hmm, things dey happen for here, abeg yan me the tori well. lol ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)