rezimero at 17-11-2008 02:46 PM (15 years ago) (m) Reply |
amici at 17-11-2008 02:53 PM (15 years ago) (f) watin dey the blank spaces guy i no know ooooooooooooooooooh any hw sha if u don dey trip 4 me tell me i go understand dat on bt wat do think of my joke abi u no laugh wen u read am Posted: at 17-11-2008 02:53 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 03:02 PM (15 years ago) (m) Reply |
amici at 17-11-2008 03:06 PM (15 years ago) (f) nw u re talkin Posted: at 17-11-2008 03:06 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 03:12 PM (15 years ago) (m) @Amici... Na ur house i dey try locate since... U know sey since una pack commot for area we neva see since... Ooooops sorry, hope sey i no shout ooh... Well make i tell u dis one for ur ear... tupischuwegowemehalondon... U hear??? Posted: at 17-11-2008 03:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
corah2 at 17-11-2008 03:24 PM (15 years ago) (f) int......res..........tin Posted: at 17-11-2008 03:24 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 03:34 PM (15 years ago) (m) Reply |
amici at 17-11-2008 05:01 PM (15 years ago) (f) @ orezo abeg ooooooooooooooooooooh i no hear that wan Posted: at 17-11-2008 05:01 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 05:07 PM (15 years ago) (m) Wetin i do...@rezi @Amici...U no hear??? alrite i go tell u codedly later, make rezi no hear... I no fit shout... Posted: at 17-11-2008 05:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amici u try...
@Jboy... Love dey pursue u??? Wen u dey talk say u no run...
orezo tank 4 the comment, i really appreciate...................na only u give me hope, rezi and grin 4rk me up big time. them no talk weather i try or nt them begin talk love matter.................lol Amici......nobody phyuked you up..Wen i read this joke being your first post, i really commended you...U really tried.. Posted: at 17-11-2008 05:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 17-11-2008 05:22 PM (15 years ago) (f) @ grin now u re making me fall in love with u............................................................lol Posted: at 17-11-2008 05:22 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
awwwwwww......not this time.............. LOL Posted: at 17-11-2008 06:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 07:14 PM (15 years ago) (m) Grin you for wait make i run things finish before you show Posted: at 17-11-2008 07:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Grin you for wait make i run things finish before you show
oh I am very sorry...... Posted: at 17-11-2008 07:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 17-11-2008 07:24 PM (15 years ago) (m) hmmm this girl strong o, only her versus three boyz. na wa o. I fit join to make am round figure? ![Huh?](talk/Smileys/classic/huh.gif.pagespeed.ce.6W2P2TrBxx.gif) ![Huh?](talk/Smileys/classic/huh.gif.pagespeed.ce.6W2P2TrBxx.gif) Posted: at 17-11-2008 07:24 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
LOL!! u really need it...i can read it on you...but u aint showing...maybe something is missing Posted: at 17-11-2008 07:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amici at 17-11-2008 08:51 PM (15 years ago) (f) lol............... u guyz re funny grin y u say nt this time abi u no love me tell me oooooooooooooooh make i go met rezi or orezo after all rezi dey gist me well well and orezo tht one dey trip 4 me die............... lol Posted: at 17-11-2008 08:51 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jboy4shezo at 17-11-2008 08:56 PM (15 years ago) (m) Amici 4 ur mind o, u be fine girl Posted: at 17-11-2008 08:56 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
amici at 17-11-2008 09:01 PM (15 years ago) (f) watin b4 abi u self don dey trip......................... tell me nw oooooooooooooooooooooh................ lol Posted: at 17-11-2008 09:01 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jboy4shezo at 17-11-2008 09:10 PM (15 years ago) (m) Many people dey trip for shape, few people like us dey trip for face, so until i see ur face no comment. Posted: at 17-11-2008 09:10 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |