NO BE SO (Page 5)

Date: 15-11-2008 11:16 pm (16 years ago) | Author: ebehi oba
1 2 3 4 [5] 6 7
- Jboy4shezo at 21-11-2008 09:34 AM (16 years ago)
(m)
OOOOOOOOOOOOOORRRRRRRRRRRRRRREEEEEEEEEEEEEEEEEZZZZZZZZZZZOOOOOOOOOOOOO!!!!!!!!!!!!!!
SHEY U DON HEAR? EVEN THOUGH U DEAF U GO STILL HEAR THIS ONE
Posted: at 21-11-2008 09:34 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 21-11-2008 09:43 AM (16 years ago)
(m)
Amici... Omotola is my cousin oooh... Really ask rezi and Grin... :'( :'( :'(


Jboy... No just deceive urself ooh... She just wan pull my legs to see if i go dey jealous... Tongue Tongue Tongue


Amici... Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 21-11-2008 09:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 21-11-2008 10:10 AM (16 years ago)
(m)
@orezo becos say omotola na deeper life becos of that her skirt wey she wear u come dey deny say na ur cousin. So u too like beta thing abi abeg leave amici alone o, make u go follow ur deeper life babe make una life dey deep well well.
Posted: at 21-11-2008 10:10 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 21-11-2008 10:14 AM (16 years ago)
(m)
I say na my cousin... Ahaarn... Na by force... Na Amici be my one and only... Incase u dont know... Now u know...
Posted: at 21-11-2008 10:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 21-11-2008 10:26 AM (16 years ago)
(m)
i no know anything o. which one sef u hear from the babe mouth say na me she love so abeg give chance go marry ur so called cousin afterall na be u go start am
Posted: at 21-11-2008 10:26 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 21-11-2008 10:45 AM (16 years ago)
(m)
which one una come dey drag amici when fine fine girls full naijapals wey no even get who dey gist them. una no know say if the demand for amici too much her price go come high Grin Grin
Posted: at 21-11-2008 10:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 21-11-2008 10:55 AM (16 years ago)
(m)
@Jboy... Even if... I still no go do am... Na amici i want... And na amici i need... Infact make i sing for am...

Amici anytime i c u... Na so my heart go start to scatter...
After i check am... Na u be my heart desire...
I no dey talk all dis bcos sey i want to talk am..
I dey talk am based on sey na so my heart dey feel am... And i need am...
So baby make u try understand my point of view...
Infact Day and night i just dey think of YOU...
Na u God send to make me smile and na u God send to make me laugh...
So i sey 4get d oda nigga's... I say 4get dem...
Posted: at 21-11-2008 10:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 21-11-2008 01:35 PM (16 years ago)
(m)
Rezi if u know say fine girls full naijapals make u marry them finish, afterall u be proper africa man but tell u friend make im leave this one .E get wetin i see for her body wey i wan explore.
Posted: at 21-11-2008 01:35 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 21-11-2008 01:46 PM (16 years ago)
(m)
Wetin Jboy... U be interntet explorer...
Posted: at 21-11-2008 01:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 21-11-2008 01:52 PM (16 years ago)
(m)
Na u get ur mouth. But leave d baby!
Posted: at 21-11-2008 01:52 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 21-11-2008 01:58 PM (16 years ago)
(m)
Which baby... I no dey carry new born babies oooh... Wait oooh... U don born???
Posted: at 21-11-2008 01:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 21-11-2008 02:38 PM (16 years ago)
(m)
AMICI
Posted: at 21-11-2008 02:38 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- amici at 21-11-2008 03:31 PM (16 years ago)
(f)
jboy
my love re u there
were re we doing our honey moon
abeg change that ur mama of my pikin
to mother of my children
u na kpako?
abe u no no say na ajekpako be pikin, ukemute na pikin
our children go be ajebo, na children dey hear word, obey, speak gramma, dey intelligent
pikin na opposite of chldren abi u non no
u beta change ur statement if u want make the marriage sorry wedding still go on
Posted: at 21-11-2008 03:31 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 03:34 PM (16 years ago)
(m)
LOL.....
Posted: at 21-11-2008 03:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 21-11-2008 08:00 PM (16 years ago)
(m)
Amici i actually meant mother of my kids it just that orezo does not understand queens english thats why i decided to break it down for him. ALL the same sorry for the mix up. u will be the MOTHER OF MY KIDS.
Posted: at 21-11-2008 08:00 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 21-11-2008 10:45 PM (16 years ago)
(m)
una no sure say jboy don dey kolo? abeg where dat cane wey dem dey cure craze last time, make we whip the craze comot for im head
Posted: at 21-11-2008 10:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 21-11-2008 11:14 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 21-11-2008 10:45 PM
una no sure say jboy don dey kolo? abeg where dat cane wey dem dey cure craze last time, make we whip the craze comot for im head

Laughin here...u too much jare
Posted: at 21-11-2008 11:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 22-11-2008 12:24 AM (16 years ago)
(f)

jboy
nw u re talking
Posted: at 22-11-2008 12:24 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- FunkyKing at 22-11-2008 12:39 AM (16 years ago)
(m)
   Amici weds Jboy

Date: 22nd Nov. 2008

Tmie: 10:00 a.m prompt

Venue: I don't know (to be communicated later)

Item 7 in excess.

All NaijaPals members invited.

             R.S.V.P.

Posted: at 22-11-2008 12:39 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- amici at 22-11-2008 12:50 AM (16 years ago)
(f)
jboy
watin be this na
u don go meet my pple
we neva even pan the wedding well welll
u don already print invitation
na so ur blood dey hot
abeg drink cold water oooooooooooooooooooooh make the blood cool down
u hear
Posted: at 22-11-2008 12:50 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7

Featured Discussions