enroll now!!!

Date: 09-02-2011 6:47 pm (14 years ago) | Author: Enioluwa Ogunwoolu
[1] 2 3 4 ... 8
- at 9-02-2011 06:47 PM (14 years ago)
(f)
notice! notice!! notice!!!
DEFFNEY'S BRAINSTORMING HIGH SCHOOL
recomended 4 everybody wey dey come naijapals to jolly
registration closes.......sorry registration no dey close
to enroll comment on dis post
for more enquiries call:
070-deffney
080-dacutest


Posted: at 9-02-2011 06:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
- at 9-02-2011 06:51 PM (14 years ago)
This combination show say,
una school na wolu wulu school,
una two wan turn 9japal joke forums to wolu wulu land,
make una two enroll,and answer una self Wink Wink
Posted: at 9-02-2011 06:51 PM (14 years ago) |
Reply
- DaCutest at 9-02-2011 06:56 PM (14 years ago)
(f)
u jst won urself an award.........
1st 2 enroll, ur own tution is free........

Posted: at 9-02-2011 06:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-02-2011 06:59 PM (14 years ago)
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 06:56 PM
u jst won urself an award.........
1st 2 enroll, ur own tution is free........

ok, after everything i talk i get am for free,
ok then i get some thing for free for you,
inbox me your phone number first,
then we forward ahead  Wink Wink Wink
Posted: at 9-02-2011 06:59 PM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 07:01 PM (14 years ago)
(m)
i no dey go that kyn school oooooooo Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 07:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- DaCutest at 9-02-2011 07:04 PM (14 years ago)
(f)
welcome...skypon. u r d 2nd 2 enroll
your reward is 50% discount of d sch fees

Posted: at 9-02-2011 07:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 9-02-2011 07:08 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 06:47 PM
notice! notice!! notice!!!
DEFFNEY'S BRAINSTORMING HIGH SCHOOL
recomended 4 everybody wey dey come naijapals to jolly
registration closes.......sorry registration no dey close
to enroll comment on dis post
for more enquiries call:
070-deffney
080-dacutest


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dey watch u from the beginning til the end! Wink

Posted: at 9-02-2011 07:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 9-02-2011 07:15 PM (14 years ago)
Quote from: Deffney on  9-02-2011 07:08 PM
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 06:47 PM
notice! notice!! notice!!!
DEFFNEY'S BRAINSTORMING HIGH SCHOOL
recomended 4 everybody wey dey come naijapals to jolly
registration closes.......sorry registration no dey close
to enroll comment on dis post
for more enquiries call:
070-deffney
080-dacutest


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dey watch u from the beginning til the end! Wink


No go anywhere no even sleep ,just stay there dey watch dacutest,
cuz she fit theif all the money,take off. Grin Grin Grin
Posted: at 9-02-2011 07:15 PM (14 years ago) |
Reply
- DaCutest at 9-02-2011 07:18 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  9-02-2011 07:15 PM
Quote from: Deffney on  9-02-2011 07:08 PM
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 06:47 PM
notice! notice!! notice!!!
DEFFNEY'S BRAINSTORMING HIGH SCHOOL
recomended 4 everybody wey dey come naijapals to jolly
registration closes.......sorry registration no dey close
to enroll comment on dis post
for more enquiries call:
070-deffney
080-dacutest


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dey watch u from the beginning til the end! Wink


No go anywhere no even sleep ,just stay there dey watch dacutest,
cuz she fit theif all the money,take off. Grin Grin Grin
i no fit do dat
i no b u na

Posted: at 9-02-2011 07:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-02-2011 07:21 PM (14 years ago)
ok i trust you but na small ooo
if you want make i trust all,
inbox your number Wink Wink Wink
Posted: at 9-02-2011 07:21 PM (14 years ago) |
Reply
- DaCutest at 9-02-2011 07:24 PM (14 years ago)
(f)
what do u want it 4?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???

Posted: at 9-02-2011 07:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 9-02-2011 07:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 07:18 PM
Quote from: emejuru on  9-02-2011 07:15 PM
Quote from: Deffney on  9-02-2011 07:08 PM
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 06:47 PM
notice! notice!! notice!!!
DEFFNEY'S BRAINSTORMING HIGH SCHOOL
recomended 4 everybody wey dey come naijapals to jolly
registration closes.......sorry registration no dey close
to enroll comment on dis post
for more enquiries call:
070-deffney
080-dacutest


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dey watch u from the beginning til the end! Wink


No go anywhere no even sleep ,just stay there dey watch dacutest,
cuz she fit theif all the money,take off. Grin Grin Grin
i no fit do dat
i no b u na

the emejuru thief?  Sad
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin PEACE big bro's... Tongue


Posted: at 9-02-2011 07:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 9-02-2011 07:34 PM (14 years ago)
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 07:24 PM
what do u want it 4?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???

nothing bad serious,
just inbox it Smiley Smiley Smiley
Posted: at 9-02-2011 07:34 PM (14 years ago) |
Reply
- at 9-02-2011 07:38 PM (14 years ago)
Quote from: Deffney on  9-02-2011 07:27 PM
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 07:18 PM
Quote from: emejuru on  9-02-2011 07:15 PM
Quote from: Deffney on  9-02-2011 07:08 PM
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 06:47 PM
notice! notice!! notice!!!
DEFFNEY'S BRAINSTORMING HIGH SCHOOL
recomended 4 everybody wey dey come naijapals to jolly
registration closes.......sorry registration no dey close
to enroll comment on dis post
for more enquiries call:
070-deffney
080-dacutest


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dey watch u from the beginning til the end! Wink


No go anywhere no even sleep ,just stay there dey watch dacutest,
cuz she fit theif all the money,take off. Grin Grin Grin
i no fit do dat
i no b u na

the emejuru thief?  Sad
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin PEACE big bro's... Tongue



today wen you sleep i go thief your dream Tongue Tongue Grin Tongue
Posted: at 9-02-2011 07:38 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 9-02-2011 07:38 PM (14 years ago)
(f)
@ dacutest..job well done! Grin Grin Grin

i go sleep now...hope many enrollees make we make class tomorrow.. Wink Wink Wink

Posted: at 9-02-2011 07:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 9-02-2011 07:40 PM (14 years ago)
(f)
ok
Posted: at 9-02-2011 07:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 9-02-2011 07:43 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  9-02-2011 07:38 PM
Quote from: Deffney on  9-02-2011 07:27 PM
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 07:18 PM
Quote from: emejuru on  9-02-2011 07:15 PM
Quote from: Deffney on  9-02-2011 07:08 PM
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 06:47 PM
notice! notice!! notice!!!
DEFFNEY'S BRAINSTORMING HIGH SCHOOL
recomended 4 everybody wey dey come naijapals to jolly
registration closes.......sorry registration no dey close
to enroll comment on dis post
for more enquiries call:
070-deffney
080-dacutest


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i dey watch u from the beginning til the end! Wink


No go anywhere no even sleep ,just stay there dey watch dacutest,
cuz she fit theif all the money,take off. Grin Grin Grin
i no fit do dat
i no b u na

the emejuru thief?  Sad
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin PEACE big bro's... Tongue



today wen you sleep i go thief your dream Tongue Tongue Grin Tongue

na bad dream...its all yours...hehehehe thief them all... Grin Grin Grin Grin Grin

gudnyt pals....see yah Kiss

Posted: at 9-02-2011 07:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- DaCutest at 9-02-2011 07:45 PM (14 years ago)
(f)
u r d 3rd person.........ur reward is 25% discount of d tution


Posted: at 9-02-2011 07:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 9-02-2011 07:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: DaCutest on  9-02-2011 07:45 PM
u r d 3rd person.........ur reward is 25% discount of d tution


@giftmurphy

Posted: at 9-02-2011 07:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 9-02-2011 07:46 PM (14 years ago)
No be today dream i go thief,i no go tell you the day i go come,
i go come the day wey good wan they, Tongue Grin Grin
Posted: at 9-02-2011 07:46 PM (14 years ago) |
Reply
[1] 2 3 4 ... 8

Featured Discussions