y, pls tell me. Posted: at 19-11-2008 10:25 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 10:37 AM (16 years ago) (m) omotola, your eyes never mature for that kind diagram Posted: at 19-11-2008 10:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
grandpa dey talk...make i no see abi? dont u no say seeing na believing? Posted: at 19-11-2008 10:46 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tintblue at 19-11-2008 10:54 AM (16 years ago) (m) Omo U wnt 2 get me out of my Job... I lol dat my boss asked watz up Posted: at 19-11-2008 10:54 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 11:56 AM (16 years ago) (m) Tinblue... tell ur oga wetin make u laugh na... @omotola... Pls... I repeat pls... Dont see ooooh... Bcos u wont bliv wat u eyes will see... Posted: at 19-11-2008 11:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok sir Posted: at 19-11-2008 12:10 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 12:14 PM (16 years ago) (m) Eeeeeeeeeehn... U r such a good Girl... Posted: at 19-11-2008 12:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coz i use sir for u abi? Posted: at 19-11-2008 12:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 12:20 PM (16 years ago) (m) U first dey use am b4 na... only sey 2day na d first time u dey use am for public for me... Posted: at 19-11-2008 12:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u are not serious at all at all...i don sense am. Posted: at 19-11-2008 12:23 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 02:06 PM (16 years ago) (m) I'm serious and u know it... Posted: at 19-11-2008 02:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 19-11-2008 03:21 PM (16 years ago) (m)  ;)too much chicken...................... straight 4rm chicken republic
2.0. Posted: at 19-11-2008 03:21 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
houses at 19-11-2008 03:38 PM (16 years ago) (f) waoh omotola i loved dat ure so funny Posted: at 19-11-2008 03:38 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 03:54 PM (16 years ago) (m) Reply |
omotola, y u wan see dis tin at all cost. me i like u and i don't want you to see it, it could damage ur eyes Posted: at 19-11-2008 04:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 04:12 PM (16 years ago) (m) Freenze i don tell am b4 na... Why u kon dey add salt and maggi to soup wen i don prepare and serve already... Posted: at 19-11-2008 04:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
owuladewa at 19-11-2008 05:19 PM (16 years ago) (f) Jboy4shezo if u wnt 2 kw d meaning of neck &gizzard check under ur pant cos u too av eatn alot of chicken. Posted: at 19-11-2008 05:19 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
nice one Posted: at 19-11-2008 05:29 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 05:56 PM (16 years ago) (m) Omotola... Hmmmmm... Posted: at 19-11-2008 05:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 07:43 PM (16 years ago) (m) di one wey una dey hala chicken chicken. for me oh na fowl sweet pass. atleast e no dey grow for person body Posted: at 19-11-2008 07:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |