Posted: at | |
| |||||
omot , thank God . na small remain i for read this your write up but bcos i still wan dey pure for our lord Jesus Christ He made my eyes coudy when i wan read am,......thank God oooo..... wetin i for tell my mama if i don read am?.... Reply![]() ![]()
| |||||
kido you, pure for who. you no remember all the small small girls wey you don take do experiment for class? Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 11-12-2008 08:12 PM kido you, pure for who. you no remember all the small small girls wey you don take do experiment for class? the two of you na birds of a feather, u flock together...you too dey enjoy the experiment wey he dey do with those small small girls...u better go use anointing water wash ur face especially ur eyes.
| |||||
omoT why you dey form na? dem tell you say na face and eye dem take dey do the experiment? you know the instrument wey kido dey use na Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Omotola u remember our own experiment for class??? After breaktime and closing time... Reply
| |||||
yes o, i remember bros........ Reply![]() ![]()
| |||||
Kido... My mahn... U no dull at all... Aw come sey ur memory still sharp like dis... U where in pry2 when it happened... While i was in ss1... Dis is great... Mhen i go tell ur headmistress to give u double promotion... U hear... Reply
| |||||
Quote from: orezo on 12-12-2008 01:59 PM Kido... My mahn... U no dull at all... Aw come sey ur memory still sharp like dis... U where in pry2 when it happened... While i was in ss1... Dis is great... Mhen i go tell ur headmistress to give u double promotion... U hear... no now, u sef don forget orezo. me i be visiting teacher that time when i witnessed am..... you still dey pry 5 then ,can u remember ..... ![]() ![]()
| |||||
Now u r mixing things up... Reply
| |||||
Quote from: love_omotola on 12-12-2008 10:18 AM Quote from: rezimero on 11-12-2008 08:12 PM kido you, pure for who. you no remember all the small small girls wey you don take do experiment for class? the two of you na birds of a feather, u flock together...you too dey enjoy the experiment wey he dey do with those small small girls...u better go use anointing water wash ur face especially ur eyes. omotola, as you don tell rezimero where to wash with anointing water, you forget to tell me where me i go wash na? and with wetin?..... ![]() ![]() ![]()
| |||||
oh. . men... c joke! Reply
| |||||
funie. ReplyI hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
| |||||
can u imagine Puberty at his peak Reply
| |||||
Old joke Old People Reply
| |||||
Yep ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Reply | |||||
Possibly ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Reply | |||||
hmmm Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)