Any lady that could turn down such a surprise offer in public may not be in real love with her man. Or she still want to Enjoy life lil more.
But But But But dey am.lol
Well as those ladies don turn una DOWN, Wetin come remain?


The one wey pain me pass na the lady wey come go Slap her man wey don dey untop injury Already


Men I Advice make una go sell una rings to fetch una some money lol ,And Keep hunting your net might catch FISH one day

Posted: at | |