fireman at 16-02-2011 03:14 PM (13 years ago) (m) everyone don migrate go FB and Twitter
them they somewhere ...make i use torch light find dem
aquila non decapit muscas Posted: at 16-02-2011 03:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 16-02-2011 03:15 PM (13 years ago) (m) Hang for throat bawo? U neva hear d proverb wey say if duck chop stone na water him go take shit?......nothing fit hang abeg....gimme d venue and d date make I show una how ijebu pple dey dance after drinking about 16 bottles
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 16-02-2011 03:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 16-02-2011 03:17 PM (13 years ago) (f) find them wella wether u go see them Posted: at 16-02-2011 03:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 16-02-2011 03:19 PM (13 years ago) (m) Sorry for dis negative post ooo...no vex at all U and I will surely see d end of dis millennium Sometime around last year I lost a pal(tamara to be precise)but after then lots of very good Pple have vanished from dis site even though they might be busy or ****......I myself was away from dis for a coupla days and during those time I received countless calls and messages.....with some showing concern thinking maybe I was sick or of course u know I won't die Ok now, my question is where are my great pals? I don't have their contacts aside from dis iil np profiles.....where is juleshotluv,teeco(aboki general ),14incheslong(mr vulgar),where is miss precious(I'vent seen her dis new year),coolguy(my person),just2sexy(my personal person),omatseye(d pioneer of funnyhub),dgreatest(d real greatest man on dis site. A real joker),favourtee(I miss her),ironlady(arrogant but funny),love_omolola(d only real gentle gal on dis site and still very funny).....and some others I forgot to mention......where are they? Any info about em is an upgrade on dis post Once again I'm not wishing anybody evil ooooo.....just wanna ask, how do we/i know if a pal is dead or something Tamara was never Real... The Creator still Exists As for most of the Others, they left NP cos they were not Enjoying it Anymore
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 16-02-2011 03:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
macgreat at 16-02-2011 03:21 PM (13 years ago) (m)
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 16-02-2011 03:21 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 16-02-2011 03:21 PM (13 years ago) (m) Onyin dey miss too
Aiiiiight, reading and taking notes of those that are missing. Plzzz who and who are missing? Baby na so me sef see am ooooo, Posted: at 16-02-2011 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 16-02-2011 03:24 PM (13 years ago) (f) watch news by 4pm u go see dem for tv as wanted peeps no be me talk ooo na fireman say make i talk o
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-02-2011 03:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 16-02-2011 03:26 PM (13 years ago) (m) bs.....thanx
Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house?
why u no mention en name for the post? no mind xter sophie hin just dey miss him pallies ..how far wey u dey? i full ground ;DI can see that ....u no EZ. i EZ o Yu Easy?? Make l come Collect na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 16-02-2011 03:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
olumbareal at 16-02-2011 03:28 PM (13 years ago) (m) Sorry for dis negative post ooo...no vex at all U and I will surely see d end of dis millennium Sometime around last year I lost a pal(tamara to be precise)but after then lots of very good Pple have vanished from dis site even though they might be busy or ****......I myself was away from dis for a coupla days and during those time I received countless calls and messages.....with some showing concern thinking maybe I was sick or of course u know I won't die Ok now, my question is where are my great pals? I don't have their contacts aside from dis iil np profiles.....where is juleshotluv,teeco(aboki general ),14incheslong(mr vulgar),where is miss precious(I'vent seen her dis new year),coolguy(my person),just2sexy(my personal person),omatseye(d pioneer of funnyhub),dgreatest(d real greatest man on dis site. A real joker),favourtee(I miss her),ironlady(arrogant but funny),love_omolola(d only real gentle gal on dis site and still very funny).....and some others I forgot to mention......where are they? Any info about em is an upgrade on dis post Once again I'm not wishing anybody evil ooooo.....just wanna ask, how do we/i know if a pal is dead or something Tamara was never Real... The Creator still Exists As for most of the Others, they left NP cos they were not Enjoying it Anymore I C Posted: at 16-02-2011 03:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 16-02-2011 03:29 PM (13 years ago) (f) bs.....thanx
Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house?
why u no mention en name for the post? no mind xter sophie hin just dey miss him pallies ..how far wey u dey? i full ground ;DI can see that ....u no EZ. i EZ o Yu Easy?? Make l come Collect na collect wetin? u see me for collectibles?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-02-2011 03:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 16-02-2011 03:30 PM (13 years ago) (m) Brow Ken......u mean tamara faked her death or wat? I mean u used her pic as ur profile pix as a tribute then....wow...amazing discovery and even akpan told me about how she was hit by a car.....do u mean its all fake? Ok.....ok......I mean its ok!!!!!.....
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 16-02-2011 03:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
fireman at 16-02-2011 03:33 PM (13 years ago) (m) watch news by 4pm u go see dem for tv as wanted peeps no be me talk ooo na fireman say make i talk o
please dont quote me wrongly oooooo u know how word dey fly around NP i just ask myself wey sophie dey....
aquila non decapit muscas Posted: at 16-02-2011 03:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 16-02-2011 03:35 PM (13 years ago) (f) okkkkkkk i dey kamkpe.. meet me for that joint after work
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-02-2011 03:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
justceetah at 16-02-2011 03:41 PM (13 years ago) (m) everyone don migrate go FB and Twitter
then make una drop una ID make we 4 fit reach una
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 16-02-2011 03:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 16-02-2011 03:47 PM (13 years ago) (f) hahahahahah
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-02-2011 03:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 16-02-2011 03:49 PM (13 years ago) (m) Y d noise Sophie?....na only u dey here? see ur laff king kong
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 16-02-2011 03:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 16-02-2011 03:53 PM (13 years ago) (f) lol Posted: at 16-02-2011 03:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
justceetah at 16-02-2011 03:55 PM (13 years ago) (m) hahahahahah
why u dey laugh na?
Friends determined by distance are no friends at all Posted: at 16-02-2011 03:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 16-02-2011 04:05 PM (13 years ago) (m) Brow Ken......u mean tamara faked her death or wat? I mean u used her pic as ur profile pix as a tribute then....wow...amazing discovery and even akpan told me about how she was hit by a car.....do u mean its all fake?
Ok.....ok......I mean its ok!!!!!.....
Unfortunately True my Brotha The Person, Tamara was just a Picture
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 16-02-2011 04:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 16-02-2011 04:07 PM (13 years ago) (m) bs.....thanx
Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house?
why u no mention en name for the post? no mind xter sophie hin just dey miss him pallies ..how far wey u dey? i full ground ;DI can see that ....u no EZ. i EZ o Yu Easy?? Make l come Collect na collect wetin? u see me for collectibles? l See one Advert like dat
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 16-02-2011 04:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |