Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house?
why u no mention en name for the post?
Posted: at | |
Quote from: xter on 16-02-2011 02:41 PM bs.....thanx Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house? why u no mention en name for the post? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Sophie.....my comment is just full of typos dis days...I'm tryna say at ur age my younger sister don marry born pikin finish. So tell us wetin dey hol u ooo......abi u wan make find u hubby? Reply![]() ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
hmmm Reply
| |||||
Onyin dey miss too ReplyFriends determined by distance are no friends at all
| |||||
And Dp.....I forgot to ask, where can I find those pple u are talking about? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: justceetah on 16-02-2011 02:48 PM Onyin dey miss too Aiiiiight, reading and taking notes of those that are missing. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: olumbareal on 16-02-2011 02:51 PM Quote from: justceetah on 16-02-2011 02:48 PM Onyin dey miss too Aiiiiight, reading and taking notes of those that are missing. ![]() ![]() Plzzz who and who are missing?
| |||||
Quote from: xter on 16-02-2011 02:46 PM Sophie.....my comment is just full of typos dis days...I'm tryna say at ur age my younger sister don marry born pikin finish. So tell us wetin dey hol u ooo......abi u wan make find u hubby? ![]() ![]() shebi na Np u dey.. just dey dey watch i no be d desperate type,no man wey u go gv me sef wey go fit satisfy me in....anywhere me with ur sis no be mate.. to start with yeye boi sidan dey look Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
missing ppl dem go show dem for STV ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: xter on 16-02-2011 02:48 PM And Dp.....I forgot to ask, where can I find those pple u are talking about? FB A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: xter on 16-02-2011 02:41 PM bs.....thanx xter u don come again...mahhhhnnnn i dey . Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house? aquila non decapit muscas
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2011 02:44 PM Quote from: xter on 16-02-2011 02:41 PM bs.....thanx Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house? why u no mention en name for the post? aquila non decapit muscas
| |||||
Sophie.....y small talk dey hot ur blood na Reply![]() But when d time comes don't sideline me bcos of wetin I talk oo....u gasto invite make I cum pop something Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: fireman on 16-02-2011 03:02 PM Quote from: sophiebaby on 16-02-2011 02:44 PM Quote from: xter on 16-02-2011 02:41 PM bs.....thanx Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house? why u no mention en name for the post? i full ground Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: xter on 16-02-2011 03:03 PM Sophie.....y small talk dey hot ur blood na ![]() But when d time comes don't sideline me bcos of wetin I talk oo....u gasto invite make I cum pop something my blood no dey hot ooo as u no miss me i no go invite u ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2011 03:05 PM Quote from: fireman on 16-02-2011 03:02 PM Quote from: sophiebaby on 16-02-2011 02:44 PM Quote from: xter on 16-02-2011 02:41 PM bs.....thanx Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house? why u no mention en name for the post? i full ground ![]() ![]() ![]() aquila non decapit muscas
| |||||
How I go miss u when I already don see u here? ReplyAbeg invite me ooo.....e don tey wey I chop port harcourt food last ooo ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: fireman on 16-02-2011 03:09 PM Quote from: sophiebaby on 16-02-2011 03:05 PM Quote from: fireman on 16-02-2011 03:02 PM Quote from: sophiebaby on 16-02-2011 02:44 PM Quote from: xter on 16-02-2011 02:41 PM bs.....thanx Fireman......wetin?....e don tey wey I see u last ooo....how una dey keep our house? why u no mention en name for the post? i full ground ![]() ![]() ![]() i EZ o Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
everyone don migrate go FB and Twitter Reply
| |||||
Quote from: xter on 16-02-2011 03:09 PM How I go miss u when I already don see u here? Abeg invite me ooo.....e don tey wey I chop port harcourt food last ooo ![]() one day u go chop d one wey go hang u for throat ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Singer, Portable Weighs In On Mercy Johnson’s Drastic Weight Loss
Ogun Female Broadcaster, Mrs. Bukola Agbakaizu Slumps And Dies at Work
"I Don’t Mind Paying Monthly Girlfriend Allowance" - South African Man Says
I Faded Out Because I Became Less Ambitious’ Says Singer, Orezi
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)