HAHAHA (Page 3)

Date: 21-02-2011 9:48 am (13 years ago) | Author: @rettyrose follow me
1 2 [3]
- at 7-03-2011 12:27 PM (13 years ago)
Quote from: Deffney on  7-03-2011 11:52 AM
Quote from: emejuru on  7-03-2011 11:50 AM
Quote from: Deffney on  7-03-2011 10:09 AM
Grin Grin Grin

this wan wey you put lips as profile pix,
wetin happen? abi you kiss fly for dream?

hi sweetie how u dey?
u dey punch in ur card today?
na anyone kiss am dey carry gold na!


talk am again ,cuz i no understand ,
i wan dey sure ,so replay  Grin
Posted: at 7-03-2011 12:27 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 12:29 PM (13 years ago)
(f)
hehehehe
sweetie i dey hear u oooooo

Posted: at 7-03-2011 12:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 12:31 PM (13 years ago)
ok na ,
i see you too
Posted: at 7-03-2011 12:31 PM (13 years ago) |
Reply
- solid_solid at 7-03-2011 12:43 PM (13 years ago)
(m)
PASSING ...
Posted: at 7-03-2011 12:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 7-03-2011 12:45 PM (13 years ago)
come if you no go comot that dress,
and wear shirt and trouser no pass here again Angry Angry
Posted: at 7-03-2011 12:45 PM (13 years ago) |
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 7-03-2011 02:43 PM (13 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 7-03-2011 02:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fashalyn at 7-03-2011 05:36 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  7-03-2011 12:45 PM
come if you no go comot that dress,
and wear shirt and trouser no pass here again Angry Angry
Na wa to u oh!!!

Posted: at 7-03-2011 05:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 7-03-2011 06:56 PM (13 years ago)
ok thank you
Posted: at 7-03-2011 06:56 PM (13 years ago) |
Reply
1 2 [3]