Abolore na you,
abeg i don comot here,
if i continue talking with you,
i no go no wen night come,
wait for me ,i dey c ;Dome

Posted: at | |
Quote from: emejuru on 22-02-2011 12:37 PM Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 12:33 PM abeg who b u for here? Abolore na you, abeg i don comot here, if i continue talking with you, i no go no wen night come, wait for me ,i dey c ;Dome ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 12:24 PM na you i go tortory, wait abeg..i go fit enter set? i no dey tortory men, that wan na man .abi you no see mail for him profile ?e bi like say you want the tortory before the war start ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 22-02-2011 12:42 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 12:37 PM Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 12:33 PM abeg who b u for here? Abolore na you, abeg i don comot here, if i continue talking with you, i no go no wen night come, wait for me ,i dey c ;Dome ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 12:40 PM u no serious emejuru u dey fear say i go finish u u con run commot yeye fowl like u u for wait na make i finish u! see your life? yeye chicken ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 22-02-2011 12:42 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 12:37 PM Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 12:33 PM abeg who b u for here? Abolore na you, abeg i don comot here, if i continue talking with you, i no go no wen night come, wait for me ,i dey c ;Dome ![]() no be my fault, that gurl no dey hear word, i tell am leave me she just dey follow me up and down, but na only tortory i do,nothing more . ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 22-02-2011 01:14 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 12:24 PM na you i go tortory, wait abeg..i go fit enter set? i no dey tortory men, that wan na man .abi you no see mail for him profile ?e bi like say you want the tortory before the war start ![]() ![]() ![]() ![]() you no go enter set, i no want her to wound, abi you wan wound her?
| |||||
Quote from: mrvoue on 22-02-2011 01:16 PM Quote from: Kristiantus on 22-02-2011 12:42 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 12:37 PM Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 12:33 PM abeg who b u for here? Abolore na you, abeg i don comot here, if i continue talking with you, i no go no wen night come, wait for me ,i dey c ;Dome ![]() wetin you wan do small oooo? abi you no no where soki dey? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
so soft thing i want,not hard soki... Reply![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 12:16 PM leave am i go tortory her, until she yamutu ![]() ![]() ![]() this one u wan tortory her ..hehehe...i am begining to suspect u ooo
| |||||
Quote from: mrvoue on 22-02-2011 12:40 PM SKYPON!!!!!! why you dey call skypon, no be you dey ask if you fit enter set? no be you say you wan do small ooo? bady guy na you skypon go bomb, when him come. ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin dey happen here? Reply![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: solid_solid on 22-02-2011 01:35 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 12:16 PM leave am i go tortory her, until she yamutu ![]() ![]() ![]() this one u wan tortory her ..hehehe...i am begining to suspect u ooo you na correct guy ![]() ![]() you understand wella ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 22-02-2011 01:37 PM wetin dey happen here? ![]() ![]() ![]() nothing dey happen their ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 01:36 PM Quote from: mrvoue on 22-02-2011 12:40 PM SKYPON!!!!!! why you dey call skypon, no be you dey ask if you fit enter set? no be you say you wan do small ooo? bady guy na you skypon go bomb, when him come. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ok nah!!!! Reply![]() ![]() ![]() oya do wick .
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 01:52 PM ok nah!!!! ![]() ![]() ![]() oya do quick
| |||||
wetin una dey do? ..... remember say i dey here oooo ...... so i go collect my own share ooo Reply
| |||||
after him finish , Replyyou go do yah own. ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 22-02-2011 01:54 PM Quote from: emejuru on 22-02-2011 01:52 PM ok nah!!!! ![]() ![]() ![]() oya do quick
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot