A POEM 4 MY LITTLE BABY SKY SKY (Page 7)

Date: 21-02-2011 12:22 pm (14 years ago) | Author: Obiageli
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 18
- Abolore05 at 22-02-2011 04:34 PM (14 years ago)
(f)
plenty pple too dey fear sef Wink
Posted: at 22-02-2011 04:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 22-02-2011 04:35 PM (14 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 22-02-2011 04:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 04:36 PM (14 years ago)
(m)
in simple English pls  Grin
Posted: at 22-02-2011 04:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 22-02-2011 04:37 PM (14 years ago)
(m)
hehehehe ...
Posted: at 22-02-2011 04:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-02-2011 04:38 PM (14 years ago)
(m)
fear don catch me already but i neva fear oo

Posted: at 22-02-2011 04:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 22-02-2011 04:41 PM (14 years ago)
(f)
wetin fear here?

Posted: at 22-02-2011 04:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 22-02-2011 04:44 PM (14 years ago)
(m)
nne d joke no fear u?

Posted: at 22-02-2011 04:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 22-02-2011 04:46 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Deffney on 22-02-2011 04:20 PM
Quote from: mrvoue on 22-02-2011 04:07 PM
4get! i wan digg further mayb i go find gold...hehe

dig naaa i will buy.. Grin Grin Grin
dig dey go
u don get outstanding customers
me sef wan buy Grin Grin
Posted: at 22-02-2011 04:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 22-02-2011 04:47 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: mrvoue on 22-02-2011 04:22 PM
Quote from: Deffney on 22-02-2011 04:20 PM
Quote from: mrvoue on 22-02-2011 04:07 PM
4get! i wan digg further mayb i go find gold...hehe

dig naaa i will buy.. Grin Grin Grin
Shocked i wan dig woman find gold and u wan buy?  Shocked
if u con dig am find gold
u no go sell? Grin Grin
Posted: at 22-02-2011 04:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 22-02-2011 04:48 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Deffney on 22-02-2011 04:26 PM
abi??? i think only gold not woman...na wah oooo;D Grin Grin Grin Grin
no worry i gat ya back Wink Grin Grin
Posted: at 22-02-2011 04:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 22-02-2011 04:54 PM (14 years ago)
(m)
i go vex ooooo ......
Posted: at 22-02-2011 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 04:54 PM (14 years ago)
(m)
d thn wey dey pain me b sey u no knw sey na u i wan dig @Abolore  Grin
Posted: at 22-02-2011 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 22-02-2011 04:58 PM (14 years ago)
(f)
who b rat? @Abolore oya come out and recieve ur digging
mayb we go get gold inside ur jackpot! Grin Grin Grin
Posted: at 22-02-2011 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-02-2011 04:59 PM (14 years ago)
(m)
ok but i dey fear una

Posted: at 22-02-2011 04:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 22-02-2011 05:00 PM (14 years ago)
she no ,
na dig you go dig,
she say no be today,
you go dig until your drill skater Grin Grin Grin .
at mrvoue
Posted: at 22-02-2011 05:00 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 22-02-2011 05:00 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin good pal!

Posted: at 22-02-2011 05:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 22-02-2011 05:03 PM (14 years ago)
Quote from: Abolore05 on 22-02-2011 04:58 PM
who b rat? @Abolore oya come out and recieve ur digging
mayb we go get gold inside ur jackpot! Grin Grin Grin

you funny con yeye join am ,
 Grin Grin Grin Grin Grin hehehehe
Posted: at 22-02-2011 05:03 PM (14 years ago) |
Reply
- mrvoue at 22-02-2011 05:06 PM (14 years ago)
(m)
oya come hold the handle if u no go fear nah
Posted: at 22-02-2011 05:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 22-02-2011 05:14 PM (14 years ago)
hold wetin ? abi you no no where your hand they?
Posted: at 22-02-2011 05:14 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 22-02-2011 05:16 PM (14 years ago)
(f)
his hand pointing his nose naaa

Posted: at 22-02-2011 05:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 18

Featured Discussions