mrvoue at 24-02-2011 10:30 AM (13 years ago) (m) haha tnk God sey i no know wetin u talk sumtin dey worry you?.... swear say you never chop "anu-monkey".... monkey meat... eww! kai! no just ruin my appetite this morning o Posted: at 24-02-2011 10:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olooworlay at 24-02-2011 10:33 AM (13 years ago) (m) so na skyspoon u dey call monkey? ....... make i go call him now
na true ooo... na skypon she dey refer to as monkey since... bia nwa-lady, where you get that kin rumour say skypon dey related to monkey? she dey related 2 skypon Posted: at 24-02-2011 10:33 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
haha tnk God sey i no know wetin u talk sumtin dey worry you?.... swear say you never chop "anu-monkey".... monkey meat... eww! kai! no just ruin my appetite this morning o anumpam like you... which time you begin get appetite... Posted: at 24-02-2011 10:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
so na skyspoon u dey call monkey? ....... make i go call him now
na true ooo... na skypon she dey refer to as monkey since... bia nwa-lady, where you get that kin rumour say skypon dey related to monkey? she dey related 2 skypon how come her monkey face come take fine small... Posted: at 24-02-2011 10:36 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 10:47 AM (13 years ago) (m) haha tnk God sey i no know wetin u talk sumtin dey worry you?.... swear say you never chop "anu-monkey".... monkey meat... eww! kai! no just ruin my appetite this morning o anumpam like you... which time you begin get appetite... since wen u don dey kiss monkey yansh Posted: at 24-02-2011 10:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you yeye ooo... Posted: at 24-02-2011 10:48 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 24-02-2011 11:04 AM (13 years ago) (f) passing...and say hello to everybody...miss yah!!!!
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 24-02-2011 11:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 11:07 AM (13 years ago) (m) who? Posted: at 24-02-2011 11:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una don get plenty visitor this few dayz oo... who be dis one too.. Posted: at 24-02-2011 11:17 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 24-02-2011 11:22 AM (13 years ago) (f) who?
1.) Deji....
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 24-02-2011 11:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 24-02-2011 11:23 AM (13 years ago) (f) una don get plenty visitor this few dayz oo... who be dis one too.. 2.) Kris
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 24-02-2011 11:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
una don get plenty visitor this few dayz oo... who be dis one too.. 2.) Kris why you call my name? see if my "donpriyong" disappear ehn... Posted: at 24-02-2011 11:26 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 11:42 AM (13 years ago) (m) who?
1.) Deji.... <img src=http://www.thesmilies.com/smilies/happy/number1.gif border=0> Posted: at 24-02-2011 11:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 24-02-2011 11:43 AM (13 years ago) (m) u dey use am? Posted: at 24-02-2011 11:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 24-02-2011 11:45 AM (13 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 24-02-2011 11:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 08:29 AM (13 years ago) (f) passing here again Posted: at 25-02-2011 08:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you dey mad.... you think say i be monkey like you.. Posted: at 25-02-2011 12:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
at 25-02-2011 05:30 PM (13 years ago) him no be only monkey, him na monkey plus Posted: at 25-02-2011 05:30 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 25-02-2011 05:42 PM (13 years ago) (f) him no be only monkey, him na monkey plus
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 25-02-2011 05:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abolore05 at 25-02-2011 05:43 PM (13 years ago) (f) Reply |