Abolore05 at 23-02-2011 03:54 PM (14 years ago) (f) where mrvoue the material don land  material for wetin? u don dey carry shit waka for forum again how many times must i tell u to stop disgracing deff and i? u no dey hear word? oya begin apologise to all the ladies in d house! Posted: at 23-02-2011 03:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 04:00 PM (14 years ago) where mrvoue the material don land  material for wetin? u don dey carry shit waka for forum again how many times must i tell u to stop disgracing deff and i? u no dey hear word? oya begin apologise to all the ladies in d house! that goat wey you go rob your tooth, for him body don die , the smell from your mouth nar kill the goat. Posted: at 23-02-2011 04:00 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Abolore05 at 23-02-2011 04:02 PM (14 years ago) (f) wetin u mean? u don smell my mouth? oya come smell am make we experiment na Posted: at 23-02-2011 04:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 23-02-2011 04:07 PM (14 years ago) (f)
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 23-02-2011 04:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hehehehhe ...dirty mouth don dey smell here .... who haven't sulk away his old life? Posted: at 23-02-2011 04:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 04:13 PM (14 years ago) (m) u brush today abi?
na you i suppose ask if you brush, i hear say una people no get water, and say na dog and bird shit una day use do tooth pest, and na rat and goat or cattle piss una dey use do water. brushing na brushing o. u wey dey use JIK and broom nko? Posted: at 23-02-2011 04:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 23-02-2011 04:15 PM (14 years ago) (f) emejuru and mrvoue
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 23-02-2011 04:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 04:16 PM (14 years ago) (m) where mrvoue the material don land  oya..make we see which one of them get enuf milk Posted: at 23-02-2011 04:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 04:19 PM (14 years ago) (m) wetin u mean? u don smell my mouth? oya come smell am make we experiment na  na suicide mission if u smell d mouth o...emejuru ure on your own o Posted: at 23-02-2011 04:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 04:20 PM (14 years ago) wetin u mean? u don smell my mouth? oya come smell am make we experiment na  me experiment with your mouth, i don talk am say,you don kolo, them say the goat you clean you tooth, for him body don dead,you say make i con smell ram. you dey fine who you go kill,oya go drink poison . Posted: at 23-02-2011 04:20 PM (14 years ago) | | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 04:23 PM (14 years ago) (m) emejuru and mrvoue
wetin happen? u wan make we do test on u? EMUJURU!!! oya come o Posted: at 23-02-2011 04:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 04:24 PM (14 years ago) u brush today abi?
na you i suppose ask if you brush, i hear say una people no get water, and say na dog and bird shit una day use do tooth pest, and na rat and goat or cattle piss una dey use do water. brushing na brushing o. u wey dey use JIK and broom nko? that wan better pass your dog and bird shit as tooth pest, and your rat,goat or cow piss as water, Posted: at 23-02-2011 04:24 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 23-02-2011 04:27 PM (14 years ago) oya make we meet for double B Posted: at 23-02-2011 04:27 PM (14 years ago) | | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 04:39 PM (14 years ago) (m) we go need some liquor and we go need squeez something. Posted: at 23-02-2011 04:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 04:42 PM (14 years ago) i dey with my liquor ,i don dey squeez already Posted: at 23-02-2011 04:42 PM (14 years ago) | | |
Reply |
i dey with my liquor ,i don dey squeez already na pure water u dey call liquor?
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 23-02-2011 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 05:01 PM (14 years ago) you wan make i give you to test, sorry this wan no be for testing, i no want your brain to turn left Posted: at 23-02-2011 05:01 PM (14 years ago) | | |
Reply |
mrvoue at 23-02-2011 05:19 PM (14 years ago) (m) tell am sey no b 4 small boys...me sef wan squeez Posted: at 23-02-2011 05:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 23-02-2011 05:26 PM (14 years ago) make him go squeeze honeypot cat or rat own, and if him want play rough him go go squeeze dog own, if him want play over size make him go with cow Posted: at 23-02-2011 05:26 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 23-02-2011 05:30 PM (14 years ago) (f) Reply |