ah ah make u behave ooooo





gud na beta u and terry sealed ur mouth or else........
Posted: at | |
ah ah make u behave ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() gud na beta u and terry sealed ur mouth or else........ Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote hahahaha bro which level nah? U just dey tease me since but i no send cos u be ma senior bro and i dey respect ur bear bear i never talk any bad thing na! huh ![]() na just help ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() and another thing, i no get bear bear...coz i no be he goat ![]() ![]()
| |||||
hahahahaha bro but why is that truth is always 'BITTER'? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote dis terry sef...wetin pb4 pb4 pb4 ah ah make u behave ooooo gud na beta u and terry sealed ur mouth or else........ i no go fit seal ma mouth because of joke... dey never who go make me vex for this life coz i no get that time to vex. live terry for me. i go carry am go one herbalist like that make them comt pb4 for em head ![]() ![]()
| |||||
Quote hahahahaha bro but why is that truth is always 'BITTER'? bitter because i wan core you? huh? ![]()
| |||||
hehehe abeg i get small headache so cure me but u wey tuberculosis 4 brain,na me go personally cure u ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
ok i dey come Reply![]()
| |||||
u beta b fast ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
run run fast Reply![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
u go fit run? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
on the door now Reply![]()
| |||||
knock knock ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
ok make una enta but first Kenolis go wear bra and Deff go wear boxers ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
abeg if na kind one make i just turn back now? Replyyou wan spoil me? ![]() ![]()
| |||||
see dis one ooo! ReplySpoil ke? If u no wear bra,make u no enta A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
about turn Reply![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
oldest joke..................pb4 ReplyTouch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
River thank God say no be only me talk am ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 13-03-2011 11:16 AM River thank God say no be only me talk am e pain me say too many jjc comment on this old joke.......... Touch not my anointed and do my prophet no harm
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)