kenolis at 11-03-2011 09:00 PM (14 years ago) (m) why you dey give her reports  because u tell me say dey miss her... Posted: at 11-03-2011 09:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 11-03-2011 09:04 PM (14 years ago) why you dey give her reports  because u tell me say dey miss her...  you see you lie that is why your sentence no gree complete Posted: at 11-03-2011 09:04 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 11-03-2011 10:54 PM (14 years ago) (m) so because i no put "you"? and you are wetin for me to complete sentence!!! you must old for there  but, make you talk tru, u no m. i. s. s. ? Posted: at 11-03-2011 10:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 12-03-2011 05:06 AM (14 years ago) (f) Reply |
Abolore05 at 12-03-2011 05:10 AM (14 years ago) (f) Reply |
kenolis at 12-03-2011 05:41 PM (14 years ago) (m) :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( chaiiiiiiiiiiiiiiiiii :'( :'( :'( Posted: at 12-03-2011 05:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 12-03-2011 05:47 PM (14 years ago) I don see as una yeye reach, but i think the yeye naver finish Posted: at 12-03-2011 05:47 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 07:02 PM (14 years ago) (m) Reply |
Deffney at 12-03-2011 07:15 PM (14 years ago) (f)  ok na ....Obiajulu miss me coz im his wife na...wetin argue again...
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 12-03-2011 07:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 07:31 PM (14 years ago) (m) wetin con-sine fawu and tooth brush? Posted: at 12-03-2011 07:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 13-03-2011 12:50 AM (14 years ago) (f) wetin con-sine fawu and tooth brush?
 .......
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-03-2011 12:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 13-03-2011 12:57 AM (14 years ago) (m) Reply |
Deffney at 13-03-2011 01:01 AM (14 years ago) (f) is dis u? na dis one fit u ooooooooooo
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-03-2011 01:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 13-03-2011 01:07 AM (14 years ago) (m) good morning firs. but i bleach that is why you see my yellow now Posted: at 13-03-2011 01:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 13-03-2011 01:26 AM (14 years ago) (f) good morning Kenolis...hope ur doing great... i no see ur yellow..i dey see whitey
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-03-2011 01:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 13-03-2011 01:27 AM (14 years ago) (f) good morning Kenolis...hope ur doing great... i no see ur yellow..i dey see whitey
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 13-03-2011 01:27 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 13-03-2011 01:34 AM (14 years ago) (m) pb4 and seen b4
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 13-03-2011 01:34 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 13-03-2011 01:35 AM (14 years ago) (m) whatever  well am doing great as you can see that ma mouth are sealed Posted: at 13-03-2011 01:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 13-03-2011 01:36 AM (14 years ago) (m) pb4 and seen b4 you don come? i get solution for your problem Posted: at 13-03-2011 01:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 13-03-2011 01:40 AM (14 years ago) (m) hahahaha bro which level nah? U just dey tease me since but i no send cos u be ma senior bro and i dey respect ur bear bear
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 13-03-2011 01:40 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |