


Posted: at | |
Quote from: kebella on 25-02-2011 03:53 PM ok......................buh don hook my fish ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 1-03-2011 09:58 PM Quote from: Kennee on 1-03-2011 05:48 PM Quote from: kebella on 28-02-2011 11:28 PM ![]() ![]() ![]() ![]() Hhm! So na for Graveyard yu dey Work?? na only dead body dem dey carry go nah.............buh i remb that face...........re yu not d guy at st. agege mortuary wen my granny died ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() l think yu're Mistaking me for yur Uncle WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 25-02-2011 05:58 PM Tx na still name of Place?? code is d best way to talk...............texas!! where you can find cowboyz Abeg we no dey like to Code, just Spell am in Full for the Non-tx Guys to Gossip about ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mazi on 1-03-2011 07:44 PM Quote from: Kennee on 25-02-2011 10:27 PM Quote from: mazi on 25-02-2011 07:30 PM sorry bros...manage d ones u stil hv...at least u stil hv 35 babe. l tell yu say l wan Apply Before?? Abi yu no see say l just Get New Wife? l no dey Cheat oo if i kn u well, u hv ur ways bt u dnt apply like other... king Solomon ![]() ![]() ![]() Abeg no Spoil my Small Name abeg No Let My Bella hear dis one oo WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: fjoeaug on 1-03-2011 11:45 PM Quote from: Kennee on 25-02-2011 05:58 PM Tx na still name of Place?? code is d best way to talk...............texas!! where you can find cowboyz Abeg we no dey like to Code, just Spell am in Full for the Non-tx Guys to Gossip about ![]() ![]() ![]() ![]() l Learned in Recent years to Stop Assuming l dig a Code, so l make sure ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: chisparlis on 28-02-2011 12:53 AM Quote from: FlyMamacita on 25-02-2011 07:32 PM where is TX ![]() If you dey go one coner like diz enter another coner, inside that coner you go see another coner then ask one man him go direct you 2 one coner and after u reach u go see TX. no lost ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: fjoeaug on 1-03-2011 11:45 PM Quote from: Kennee on 25-02-2011 05:58 PM Tx na still name of Place?? code is d best way to talk...............texas!! where you can find cowboyz Abeg we no dey like to Code, just Spell am in Full for the Non-tx Guys to Gossip about ![]() ![]() ![]() ![]() gud luck wit dem cowboyz
| |||||
Quote from: truenaija2 on 1-03-2011 11:49 PM Quote from: chisparlis on 28-02-2011 12:53 AM Quote from: FlyMamacita on 25-02-2011 07:32 PM where is TX ![]() If you dey go one coner like diz enter another coner, inside that coner you go see another coner then ask one man him go direct you 2 one coner and after u reach u go see TX. no lost ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin be dat sef,tx I nor know book ooo Reply
| |||||
wetin dat one mean sef,TX well I nor know book ooo Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bidaddywytebear on 2-03-2011 12:00 PM wetin dat one mean sef,TX well I nor know book ooo Texas hold am ![]() ![]() ![]()
| |||||
THIS LOOK LIKE AN OPPORTUNITY 2 COMOT NAIJA OOOO ReplyINFACT POSTER, I NO DEY DO EXCEPT U BEG ME
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Hmm ReplyMy life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
| |||||
There r lots of good naija guys in Tx but they are not romantic at all... Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 1-03-2011 11:48 PM Quote from: fjoeaug on 1-03-2011 11:45 PM Quote from: Kennee on 25-02-2011 05:58 PM Tx na still name of Place?? code is d best way to talk...............texas!! where you can find cowboyz Abeg we no dey like to Code, just Spell am in Full for the Non-tx Guys to Gossip about ![]() ![]() ![]() ![]() l Learned in Recent years to Stop Assuming l dig a Code, so l make sure ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Beauti4 on 2-03-2011 11:52 PM There r lots of good naija guys in Tx but they are not romantic at all... exactly, i ve met so many guys but just looking for connection. thx jare,u dig my point. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Beauti4 on 2-03-2011 11:52 PM There r lots of good naija guys in Tx but they are not romantic at all... u don try me uhnnnn
| |||||
Quote from: fjoeaug on 3-03-2011 12:11 AM Quote from: Beauti4 on 2-03-2011 11:52 PM There r lots of good naija guys in Tx but they are not romantic at all... exactly, i ve met so many guys but just looking for connection. thx jare,u dig my point. ![]() ![]() ![]() oya meet me & ur searchin ll b over. u shl testify 2 d glory of God
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest