Michro at 26-02-2011 02:06 PM (13 years ago) (m) na u wetin?.... u no get dick comot here Yeye boy. Who tell u say I no get dick. If u see my children, u no go fit talk to me
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 26-02-2011 02:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na u wetin?.... u no get dick comot here Yeye boy. Who tell u say I no get dick. If u see my children, u no go fit talk to me oya sorry oh!..... I been think sey ur own na plastic Posted: at 26-02-2011 02:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 26-02-2011 02:20 PM (13 years ago) (f)
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-02-2011 02:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyii why u dey laugh? Posted: at 26-02-2011 02:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 26-02-2011 02:29 PM (13 years ago) (f) i no know say some dey get plastic
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-02-2011 02:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 26-02-2011 02:32 PM (13 years ago) (f) Reply |
onyiis at 26-02-2011 02:36 PM (13 years ago) (f) heheheeeeeeeeeee !!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-02-2011 02:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Oh onyi u no know?....... so many guys for NP here get plastic dick na... make i name them? Posted: at 26-02-2011 02:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 26-02-2011 02:42 PM (13 years ago) (f) a beg name them
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-02-2011 02:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
the list get prize oh Posted: at 26-02-2011 02:45 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 26-02-2011 02:50 PM (13 years ago) (f) Chei!!! I left the both of u as virgins..... wetin happen na? But u no give us coke, na person wey give us coke na him give us the belle. Posted: at 26-02-2011 02:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 26-02-2011 02:51 PM (13 years ago) (f) the list get prize oh
anya ego !!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-02-2011 02:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 26-02-2011 02:51 PM (13 years ago) (f) Chei!!! I left the both of u as virgins..... wetin happen na? But u no give us coke, na person wey give us coke na him give us the belle. chai !!! soo cheap ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-02-2011 02:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Chei!!! I left the both of u as virgins..... wetin happen na? But u no give us coke, na person wey give us coke na him give us the belle. chei!! so maka coke?..... i don die Posted: at 26-02-2011 02:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
the list get prize oh
anya ego !! that shows na abum ezigbo onye igbo Posted: at 26-02-2011 02:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 26-02-2011 02:56 PM (13 years ago) (f) the list get prize oh
anya ego !! that shows na abum ezigbo onye igbo anyinwa burunu ofeke ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 26-02-2011 02:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 26-02-2011 02:56 PM (13 years ago) (f) Chei!!! I left the both of u as virgins..... wetin happen na? But u no give us coke, na person wey give us coke na him give us the belle. chai !!! soo cheap ? Nne, the thing tire me no be small, na coke this children dey take carry now ooooooo Posted: at 26-02-2011 02:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 26-02-2011 02:58 PM (13 years ago) (f) Chei!!! I left the both of u as virgins..... wetin happen na? But u no give us coke, na person wey give us coke na him give us the belle. chei!! so maka coke?..... i don die Posted: at 26-02-2011 02:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
the list get prize oh
anya ego !! that shows na abum ezigbo onye igbo anyinwa burunu ofeke ? Taa!!! iche nu na ibu onye igbo?..... biko ga chokwa ebe isi Posted: at 26-02-2011 02:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Chei!!! I left the both of u as virgins..... wetin happen na? But u no give us coke, na person wey give us coke na him give us the belle. chai !!! soo cheap ? Nne, the thing tire me no be small, na coke this children dey take carry now ooooooo I no wan code anything...... better go and refund that coke and bring ur virginity back or else Posted: at 26-02-2011 03:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |