fake oyibo nobi oyibo

Date: 04-03-2011 1:30 am (14 years ago) | Author: aloy noko gudu
- at 4-03-2011 01:30 AM (14 years ago)
(m)
one lebanese mam go ghana, ee come meet one ashawo, after them com finish wetin dem dey do. d man com give am 100 dollar, and d asha colet bcos ee think see d man na beta oyibo, wen d asha go change d pay, dem tell am sey d dollar no good , d asha no too wori, she just go house.,,,,,,,, d fek oyibo com call am sey,,,,,,abeg no vex i no no sey na bad money i gave u ,,,,,,,d asha com tell d fek oyibo sey make ee no vex sey im forget to tell am sey ee go wear condom ,,,,,,,,now u do take from d aids

Posted: at 4-03-2011 01:30 AM (14 years ago) | Newbie
- jossy4reall at 4-03-2011 03:10 AM (14 years ago)
(m)
Lebanese, Ghana, Ashawo, Dollar, Fake Oyibo wit Condom Plus Aids
 Undecided Undecided

Posted: at 4-03-2011 03:10 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 4-03-2011 04:25 AM (14 years ago)
(m)
hmmm gud but pb4

Posted: at 4-03-2011 04:25 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-03-2011 01:05 PM (14 years ago)
(f)
U try! just like terry said...pb4
Posted: at 4-03-2011 01:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 4-03-2011 02:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: greatnicobest on  4-03-2011 01:30 AM
one lebanese mam go ghana, ee come meet one ashawo, after them com finish wetin dem dey do. d man com give am 100 dollar, and d asha colet bcos ee think see d man na beta oyibo, wen d asha go change d pay, dem tell am sey d dollar no good , d asha no too wori, she just go house.,,,,,,,, d fek oyibo com call am sey,,,,,,abeg no vex i no no sey na bad money i gave u ,,,,,,,d asha com tell d fek oyibo sey make ee no vex sey im forget to tell am sey ee go wear condom ,,,,,,,,now u do take from d aids
over old worry this your joke help me tell am
Posted: at 4-03-2011 02:02 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Fashalyn at 4-03-2011 08:02 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  4-03-2011 03:05 PM
pb4
PB till infinity

Posted: at 4-03-2011 08:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmajenic1 at 5-03-2011 12:29 PM (14 years ago)
(m)
Aids matter PB444444444...
Posted: at 5-03-2011 12:29 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply

Featured Discussions