Deffney at 7-03-2011 05:18 PM (14 years ago) (f) nyahahahahahaha hehehehehehehehe i cant stop laughing ooooooooo picture and comments sooooo funny make i sleep with smiles hahahahaha
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 7-03-2011 05:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
huh? Posted: at 7-03-2011 05:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
soblinz at 7-03-2011 05:34 PM (14 years ago) (f) dat kind urgly person de lov Posted: at 7-03-2011 05:34 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
well witches no go beat ya guy again.tell him to collect his property,na wetin he paid 4...
Gbam!!! U dey gbam Who tell una two say na my guy I b Ghanian?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 7-03-2011 11:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Omilim at 8-03-2011 12:18 AM (14 years ago) (f) Poor man..LOl Posted: at 8-03-2011 12:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 8-03-2011 12:52 AM (14 years ago) very funny , but poster na your size, so make you enjoy Posted: at 8-03-2011 12:52 AM (14 years ago) | | |
Reply |
very funny , but poster na your size, so make you enjoy Transfer season D guy just give am on loan 2 u, he no need anything 4rm u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-03-2011 01:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Fashalyn at 8-03-2011 01:19 AM (14 years ago) (f) very funny , but poster na your size, so make you enjoy Transfer season D guy just give am on loan 2 u, he no need anything 4rm u Lol!! Emejuru i wish u gudluck wit the babe oh!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 8-03-2011 01:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emperorpj at 8-03-2011 01:28 AM (14 years ago) (m) nawa,if na mi i will manage her cos i will not like to loss galantly. Posted: at 8-03-2011 01:28 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Fashalyn at 8-03-2011 01:35 AM (14 years ago) (f) nawa,if na mi i will manage her cos i will not like to loss galantly.  Ok na, Make u try oh!! becos dis kind container no be small tin oh!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 8-03-2011 01:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
c wetin internet luv fit coz 4 person no returning back till u go marry ur sexy princess congratulations Posted: at 8-03-2011 02:29 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bodeniyi at 8-03-2011 02:45 PM (14 years ago) (m) Na kris talk make me laugh.. and true.. that girl is a perfect match for xavexdo Posted: at 8-03-2011 02:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
very funny , but poster na your size, so make you enjoy hahahahahahahahahah poster u don hear am na Posted: at 8-03-2011 02:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
very funny , but poster na your size, so make you enjoy hahahahahahahahahah poster u don hear am na solid_solid Na u b d messenger or d interpreter huh Ok tell say na transfer season we day. D owner of d container don transfer am to him on loan
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-03-2011 11:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 8-03-2011 11:15 PM (14 years ago) (m) lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 8-03-2011 11:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
emmy2011 at 13-03-2011 04:05 PM (14 years ago) (m) i go jst remove the shirt, den change location immediately and off my fone. Posted: at 13-03-2011 04:05 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Fashalyn at 13-03-2011 05:07 PM (14 years ago) (f) ok
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 13-03-2011 05:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MrDon at 13-03-2011 05:21 PM (14 years ago) (m) my god, the guy will faint Posted: at 13-03-2011 05:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fashalyn at 13-03-2011 06:37 PM (14 years ago) (f) Gbam!!
AM PROUD TO BE AN ADVENTIST!!! Posted: at 13-03-2011 06:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Leito at 13-03-2011 06:58 PM (14 years ago) (m) Wetin xavexdos mua fwend do una naaaa? Posted: at 13-03-2011 06:58 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |