I can't let dis chance slip

Posted: at | |
I can't let dis chance slip ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 14-03-2011 02:46 PM Superdriver......abeg leave my guy alone Stan na very cool guy d problem is just dat he and kebby are just fighting for love ![]() And kebby kenke....I'm sorry for u ooo ![]() no mind them, i talk where e dey pain then. the useless lose , and shameless married women here are making noise. make una hit una head for wall, or go dive inside river. the truth is always bitter. u are married and u are in sex and romance room with other men, how stupid kebb and super driver are.
| |||||
Quote from: xter on 14-03-2011 02:55 PM True2runaija.....I've always loved being a referee I can't let dis chance slip ![]() ok now i understand u mean opportunity comes but once ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
stan.....stop am na. ReplyU be man na...they are ur wives, don't fight dem abeg...pls Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
every responsible married woman wont be here, even if u are here, there's some topic or augment u dont enage yourself in. Replyuna think say una get mouth abi? continue we will soon hear everything abt una family here. lose married women my foot .
| |||||
Quote from: xter on 14-03-2011 03:04 PM stan.....stop am na. U be man na...they are ur wives, don't fight dem abeg...pls i hear u bros, i will not reply any idiot that will say any rubbish on this post again
| |||||
Oga stan....abeg pls jooor ReplyUr yarn too much...y na? U are a man....wat if na ya girly offend u shey na so u go dey fight? Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
stanbrutto stop dis, u r calling people irresponsible cos dey r being adults dis is an adult forum meant for adult its not meant for children so if u know u r not grown up stop coming here what r u doing here if i may ask? Reply![]()
| |||||
Quote from: xter on 14-03-2011 03:08 PM Oga stan....abeg pls jooor Ur yarn too much...y na? U are a man....wat if na ya girly offend u shey na so u go dey fight? r u sure he is a man or a boy cos men dont talk like dis and nothing he is saying proves he is a man
| |||||
Truenaija....leave aam na.....he mention your name? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Zzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
i just dey talk true nah i ney dey insult am but he should stop dis annoying habit of insulting people wer not in military regime where u tell people wht to do, nobody is his slave or housemaid here , let him stop insulting people cos i am getting angry Reply
| |||||
Calm ur nerves my sister...nothing on dis site is worth getting angry about ReplySo so d***? Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
he should stop it dats all Reply
| |||||
He has....and u too shld stop ReplyU are not helping him to stop at all....u are only fanning d flame Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Truenaija Come make We Enter Room first Reply![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Kulu temper........ Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 14-03-2011 03:32 PM Truenaija Come make We Enter Room first ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 14-03-2011 02:51 PM Quote from: adams933 on 14-03-2011 02:37 PM Quote from: 50scent on 14-03-2011 02:36 PM @kebella WHO DARES YU AGAIN? KB TELL ME LE' ME CRUSH EM UP 50 dis ya face no go scare anybody today, no let the guy catch u ooo. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() CANT YU SEE AM NO MO' ANGRY LOL, SEE FINE BOI... ABI U DEY USE STYLE ADMIRE ME JOR RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Bros kenny daglish......I'm warning u for d last time! ok? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)