sobeit at 15-03-2011 11:34 AM (14 years ago) (m) i dey close eyes ooo cos of those words
which words?abeg u get sandwich.. SBI, no b all of dem get sandwich bcos e dey under-cover but na all of dem get apple no mata hw small. so ask her for apple ooo & remain for me too hehehehehe okay ooo! help me tell am make she bring the fresh apple hmmmmmmmm.........so u surrender? lol..i didn't surrender, i still need the sandwich but if its not yet available i can manage the apple then..anyone for me! everyone for u..............  lol..many are called few are choosing..so i need the choosing one  So since u have many who have answered the call, the responsibility for the choosing lies on u....so, start choosing the few and they're all yours, HALLELUJAH! hehehe AMEN!!! but you never told me that you're in charge for the choosing? Posted: at 15-03-2011 11:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 15-03-2011 11:35 AM (14 years ago) (m) Reply |
sobeit at 15-03-2011 11:38 AM (14 years ago) (m) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to.. Posted: at 15-03-2011 11:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 15-03-2011 11:39 AM (14 years ago) (f) Reply |
pholake at 15-03-2011 11:40 AM (14 years ago) (f) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to..  HA!!!! SEE YAWAH O.....ok, brb 4 u SBI Posted: at 15-03-2011 11:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 15-03-2011 11:42 AM (14 years ago) (f) ask am wella cos d guy just fall head over hills am jealous oooo
Don't be my dear.....I fit even dash u dash me ke!! i no need another person property beside ma net dey select fish wey e dey catch...lols u no sey 4 ur net 2 catch fish, u need to throw net and dat na hardwork; this one, no need to stress urself....na free gift Posted: at 15-03-2011 11:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 15-03-2011 11:42 AM (14 years ago) (f) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to..  i pass sha Posted: at 15-03-2011 11:42 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 15-03-2011 11:45 AM (14 years ago) (f) ask am wella cos d guy just fall head over hills am jealous oooo
Don't be my dear.....I fit even dash u dash me ke!! i no need another person property beside ma net dey select fish wey e dey catch...lols u no sey 4 ur net 2 catch fish, u need to throw net and dat na hardwork; this one, no need to stress urself....na free gift thanks buh no thanks, nothing good comes easily...i go throw ma net and ma net na magic net...e sabi select better and rich fishes Posted: at 15-03-2011 11:45 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pholake at 15-03-2011 11:46 AM (14 years ago) (f) i dey close eyes ooo cos of those words
which words?abeg u get sandwich.. SBI, no b all of dem get sandwich bcos e dey under-cover but na all of dem get apple no mata hw small. so ask her for apple ooo & remain for me too hehehehehe okay ooo! help me tell am make she bring the fresh apple hmmmmmmmm.........so u surrender? lol..i didn't surrender, i still need the sandwich but if its not yet available i can manage the apple then..anyone for me! everyone for u..............  lol..many are called few are choosing..so i need the choosing one  So since u have many who have answered the call, the responsibility for the choosing lies on u....so, start choosing the few and they're all yours, HALLELUJAH! hehehe AMEN!!! but you never told me that you're in charge for the choosing? noooo, I'm not o....I was in charge of giving u everyone but since u wanted 2 choose a few...then I commot my hand. Me I want u to choose everyone and break record but now................... Posted: at 15-03-2011 11:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 15-03-2011 11:46 AM (14 years ago) (m) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to..  i pass sha come back here.u too dey too front,abeg give the newbie chance. Posted: at 15-03-2011 11:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 15-03-2011 11:47 AM (14 years ago) (f) ask am wella cos d guy just fall head over hills am jealous oooo
Don't be my dear.....I fit even dash u dash me ke!! i no need another person property beside ma net dey select fish wey e dey catch...lols u no sey 4 ur net 2 catch fish, u need to throw net and dat na hardwork; this one, no need to stress urself....na free gift thanks buh no thanks, nothing good comes easily...i go throw ma net and ma net na magic net...e sabi select better and rich fishes  So, my newbie no be better and rich fish be dat o................... :'( :'( :'( :'( :'( :'( Posted: at 15-03-2011 11:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 15-03-2011 11:50 AM (14 years ago) (m) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to..  HA!!!! SEE YAWAH O.....ok, brb 4 u SBI abeg come back here and tell the newbie your mind..stope the shakara Posted: at 15-03-2011 11:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 15-03-2011 11:52 AM (14 years ago) (m) WAIT ME I DEY COME ...
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 15-03-2011 11:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 15-03-2011 11:54 AM (14 years ago) (m) i dey close eyes ooo cos of those words
which words?abeg u get sandwich.. SBI, no b all of dem get sandwich bcos e dey under-cover but na all of dem get apple no mata hw small. so ask her for apple ooo & remain for me too hehehehehe okay ooo! help me tell am make she bring the fresh apple hmmmmmmmm.........so u surrender? lol..i didn't surrender, i still need the sandwich but if its not yet available i can manage the apple then..anyone for me! everyone for u..............  lol..many are called few are choosing..so i need the choosing one  So since u have many who have answered the call, the responsibility for the choosing lies on u....so, start choosing the few and they're all yours, HALLELUJAH! hehehe AMEN!!! but you never told me that you're in charge for the choosing? noooo, I'm not o....I was in charge of giving u everyone but since u wanted 2 choose a few...then I commot my hand. Me I want u to choose everyone and break record but now................... aha!ok..let be think,if i can reconsider my decision..brb lol Posted: at 15-03-2011 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 15-03-2011 11:55 AM (14 years ago) (f) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to..  HA!!!! SEE YAWAH O.....ok, brb 4 u SBI abeg come back here and tell the newbie your mind..stope the shakara  U be aproko...na private affair....nothing 4 u and ble ble Posted: at 15-03-2011 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 15-03-2011 11:55 AM (14 years ago) (f) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to..  i pass sha come back here.u too dey too front,abeg give the newbie chance. the newbie sabi wetin im dey find...so me i pass jejely without smooching him Posted: at 15-03-2011 11:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pholake at 15-03-2011 11:57 AM (14 years ago) (f) Posted: at 15-03-2011 11:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 15-03-2011 11:59 AM (14 years ago) (m) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to..  i pass sha come back here.u too dey too front,abeg give the newbie chance. the newbie sabi wetin im dey find...so me i pass jejely without smoochinghim oh yeah!so u too dey eye the faceless newbie. Posted: at 15-03-2011 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 15-03-2011 11:59 AM (14 years ago) (f) ask am wella cos d guy just fall head over hills am jealous oooo
Don't be my dear.....I fit even dash u dash me ke!! i no need another person property beside ma net dey select fish wey e dey catch...lols u no sey 4 ur net 2 catch fish, u need to throw net and dat na hardwork; this one, no need to stress urself....na free gift thanks buh no thanks, nothing good comes easily...i go throw ma net and ma net na magic net...e sabi select better and rich fishes  So, my newbie no be better and rich fish be dat o................... :'( :'( :'( :'( :'( :'( na fish i talk ooo and i wasnt talking to ya newbie oooo......sowie sha take hankie dry ur tears Posted: at 15-03-2011 11:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 15-03-2011 12:01 PM (14 years ago) (f) chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake
no fall im hand oooo just holla
ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........  ......like 50 kibo too! Ok, newbie, u got what it takes? you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to..  i pass sha come back here.u too dey too front,abeg give the newbie chance. the newbie sabi wetin im dey find...so me i pass jejely without smoochinghim oh yeah!so u too dey eye the faceless newbie. eye gini...tufiakwa...i pull am backward like suit....still passing Posted: at 15-03-2011 12:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |