Women...we rock! (Page 23)

Date: 11-03-2011 2:29 pm (14 years ago) | Author: Pholake
1 ... 20 21 22 [23] 24 25 26 ... 28
- dirtykid at 15-03-2011 12:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 15-03-2011 12:42 PM
Quote from: dirtykid on 15-03-2011 12:10 PM
Quote from: divineproject on 15-03-2011 12:01 PM
Passing sha...........but meanwhile I come check whether SBI dey here.......abeg I wan see am


hmmmm i c  Wink

wetin u see?


I c beary beautiful, elegant, stunning lady on blue with nice ladies cap, standing beside one Black classy BMW ... so be it is like the driver is very Handsome dude and the car was design for only 2 people.  Grin Grin

Posted: at 15-03-2011 12:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 15-03-2011 12:49 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: pholake on 15-03-2011 12:06 PM
Quote from: sobeit on 15-03-2011 11:59 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 11:55 AM
Quote from: sobeit on 15-03-2011 11:46 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 11:42 AM
Quote from: sobeit on 15-03-2011 11:38 AM
Quote from: pholake on 15-03-2011 10:37 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 10:27 AM
chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all
sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake

no fall im hand oooo
just holla

ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........ Grin Grin Grin Grin Grin Grin......like 50 kibo too!
Ok, newbie, u got what it takes?
you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to.. Grin
i pass sha
come back here.u too dey too front,abeg give the newbie chance.
the newbie sabi wetin im dey find...so me i pass jejely without smoochinghim
oh yeah!so u too dey eye the faceless newbie.

we women dey use styles @ times.......
so na style u dey take fall for d newbie.....i just love d truth
pls wey is that newbie sef....make im come out come return d love back to u  Wink
Posted: at 15-03-2011 12:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 15-03-2011 12:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: pholake on 15-03-2011 12:13 PM
Na true now.......
styles different from styles sha

DP so na SBI dey on board nowwww?
just asking anyway
Posted: at 15-03-2011 12:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- pholake at 15-03-2011 12:56 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 15-03-2011 12:49 PM
Quote from: pholake on 15-03-2011 12:06 PM
Quote from: sobeit on 15-03-2011 11:59 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 11:55 AM
Quote from: sobeit on 15-03-2011 11:46 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 11:42 AM
Quote from: sobeit on 15-03-2011 11:38 AM
Quote from: pholake on 15-03-2011 10:37 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 10:27 AM
chai i like this newbie....d guy no dey slag at all at all
sharp sharp e don dey eye/drop number for pholake

no fall im hand oooo
just holla

ble ble.......oh my GOD! I'm lauging like a jackass........ Grin Grin Grin Grin Grin Grin......like 50 kibo too!
Ok, newbie, u got what it takes?
you would have said it since yesterday,but too much fronting didn't allow you to.. Grin
i pass sha
come back here.u too dey too front,abeg give the newbie chance.
the newbie sabi wetin im dey find...so me i pass jejely without smoochinghim
oh yeah!so u too dey eye the faceless newbie.

we women dey use styles @ times.......
so na style u dey take fall for d newbie.....i just love d truth
pls wey is that newbie sef....make im come out come return d love back to u  Wink
Cheesy
Posted: at 15-03-2011 12:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sexweezy at 15-03-2011 01:03 PM (14 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 15-03-2011 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kinkino at 15-03-2011 01:11 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 15-03-2011 12:45 PM
Quote from: 50scent on 15-03-2011 12:17 PM
Quote from: divineproject on 15-03-2011 12:01 PM
Passing sha...........but meanwhile I come check whether SBI dey here.......abeg I wan see am

WHY ! WHAT FOR? GIST ME DP.... WE BE PADDY NOW  Undecided Undecided Undecided Undecided

which day dat one start?.........drop me here ooo
[/color]

abeg DP tell am ooo...make e no go drop u for potopoto
Posted: at 15-03-2011 01:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pholake at 15-03-2011 01:15 PM (14 years ago)
(f)
 Grin
Posted: at 15-03-2011 01:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sexweezy at 15-03-2011 01:16 PM (14 years ago)
(m)
 Roll Eyes Embarrassed
Posted: at 15-03-2011 01:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 15-03-2011 01:18 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: pholake on 15-03-2011 12:49 PM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 12:47 PM
Quote from: pholake on 15-03-2011 12:03 PM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 11:59 AM
Quote from: pholake on 15-03-2011 11:47 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 11:45 AM
Quote from: pholake on 15-03-2011 11:42 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 11:28 AM
Quote from: pholake on 15-03-2011 10:46 AM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 10:41 AM
ask am wella cos d guy just fall head over hills
am jealous oooo

Don't be my dear.....I fit even dash u
dash me ke!! i no need another person property
beside ma net dey select fish wey e dey catch...lols

u no sey 4 ur net 2 catch fish, u need to throw net and dat na hardwork; this one, no need to stress urself....na free gift
thanks buh no thanks, nothing good comes easily...i go throw ma net and ma net na magic net...e sabi select better and rich fishes Grin Grin Grin

So, my newbie no be better and rich fish be dat o................... :'( :'( :'( :'( :'( :'(
na fish i talk ooo and i wasnt talking to ya newbie oooo......sowie sha
take hankie dry ur tears

After u don yab my newbie finish.....I no want hankie, I want apples and sandwiches
sowie i never chop apple since morning buh take d sandwich wey i chop remain here

Why d one u chop remain? Anyways, I go collect am like that with luv......
that is why i love u
Posted: at 15-03-2011 01:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- pholake at 15-03-2011 01:19 PM (14 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy
Posted: at 15-03-2011 01:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kinkino at 15-03-2011 01:23 PM (14 years ago)
(f)
sexweezy why ar u Embarrassed Huh?
Posted: at 15-03-2011 01:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 15-03-2011 01:25 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 15-03-2011 12:49 PM
Quote from: divineproject on 15-03-2011 12:42 PM
Quote from: dirtykid on 15-03-2011 12:10 PM
Quote from: divineproject on 15-03-2011 12:01 PM
Passing sha...........but meanwhile I come check whether SBI dey here.......abeg I wan see am


hmmmm i c  Wink

wetin u see?


I c beary beautiful, elegant, stunning lady on blue with nice ladies cap, standing beside one Black classy BMW ... so be it is like the driver is very Handsome dude and the car was design for only 2 people.  Grin Grin

hehehehe........dorti pikin with dorti mind........

Posted: at 15-03-2011 01:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 15-03-2011 01:26 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 15-03-2011 12:51 PM
Quote from: pholake on 15-03-2011 12:13 PM
Na true now.......
styles different from styles sha

DP so na SBI dey on board nowwww?
just asking anyway

See me oo........abeg drop me here ooo........I no wear boxer come work ooo

Posted: at 15-03-2011 01:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- pholake at 15-03-2011 01:29 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kinkino on 15-03-2011 01:23 PM
sexweezy why ar u Embarrassed Huh?

buying bling bling
Posted: at 15-03-2011 01:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 15-03-2011 01:29 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kinkino on 15-03-2011 01:11 PM
Quote from: divineproject on 15-03-2011 12:45 PM
Quote from: 50scent on 15-03-2011 12:17 PM
Quote from: divineproject on 15-03-2011 12:01 PM
Passing sha...........but meanwhile I come check whether SBI dey here.......abeg I wan see am

WHY ! WHAT FOR? GIST ME DP.... WE BE PADDY NOW  Undecided Undecided Undecided Undecided

which day dat one start?.........drop me here ooo
[/color]

abeg DP tell am ooo...make e no go drop u for potopoto

Abi ooo...........I don tell am......

Posted: at 15-03-2011 01:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- pholake at 15-03-2011 01:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 15-03-2011 01:26 PM
Quote from: blessedme on 15-03-2011 12:51 PM
Quote from: pholake on 15-03-2011 12:13 PM
Na true now.......
styles different from styles sha

DP so na SBI dey on board nowwww?
just asking anyway

See me oo........abeg drop me here ooo........I no wear boxer come work ooo

i fit borrow u my own...... Grin
Posted: at 15-03-2011 01:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kinkino at 15-03-2011 01:34 PM (14 years ago)
(f)
pholake/...heheheheeh....
Posted: at 15-03-2011 01:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pholake at 15-03-2011 01:40 PM (14 years ago)
(f)
na soooo, he dey look for cheap ones that's why e dey take long to come back............. Grin Grin Grin
Posted: at 15-03-2011 01:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kinkino at 15-03-2011 01:55 PM (14 years ago)
(f)
and if she wear cheap ones...e go easily tear u kno...
DP abeg ooo
Posted: at 15-03-2011 01:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sexweezy at 15-03-2011 01:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kinkino on 15-03-2011 01:34 PM
pholake/...heheheheeh....

SEXWEEZY HERE ! U WANT A LONE TIME WITH ME OR WHAT
Posted: at 15-03-2011 01:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 20 21 22 [23] 24 25 26 ... 28

Featured Discussions