Emejuru New Pix!!! (Page 2)

Date: 11-03-2011 5:36 pm (13 years ago) | Author: olsmyls
1 [2] 3 4 5 ... 11
- at 11-03-2011 06:25 PM (13 years ago)
Quote from: Deffney on 11-03-2011 06:14 PM
Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
whatever!  Wink
my darling Abolore she no stole na
i dey see u personal yesterday
wetin u dey complain from here
this one na i share Abolore Grin

you see your self,
confusion don yakata for your head Grin
Posted: at 11-03-2011 06:25 PM (13 years ago) |
Reply
- at 11-03-2011 06:30 PM (13 years ago)
Quote from: Deffney on 11-03-2011 06:24 PM
i dey come today coz i miss my pals..... but this ur face go shocked me ooooo
u dey hide urself..ur not proud of your parents abi?
commot na...no wahala dey... Grin Grin Grin Grin

you and Abolore no get talk,
make una comot for road ,
na yeye dey worry una, Aproko
am out for dinner jare Angry,
Posted: at 11-03-2011 06:30 PM (13 years ago) |
Reply
- Deffney at 11-03-2011 06:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 11-03-2011 06:25 PM
Quote from: Deffney on 11-03-2011 06:14 PM
Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
whatever!  Wink
my darling Abolore she no stole na
i dey see u personal yesterday
wetin u dey complain from here
this one na i share Abolore Grin

you see your self,
confusion don yakata for your head Grin

no confusion na...
no more argument oooo dis one na really usef... Grin
make i send surgeon oooo

Posted: at 11-03-2011 06:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 11-03-2011 08:03 PM (13 years ago)
hehehehe no be only surgeon you go send
you go also send dragon .   
Posted: at 11-03-2011 08:03 PM (13 years ago) |
Reply
- at 11-03-2011 08:04 PM (13 years ago)
THE END, Grin
Posted: at 11-03-2011 08:04 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 04:34 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 11-03-2011 06:02 PM

YOU COME MY HOUSE CON GIVE ME BLOW JOB ,FOR ONE GOOD YEAR
YOU NO ASK FOR ANY THING,NA THIEF YOU CON THIEF
WHEN I GO CLEAN MY SELF,YOU NO SEE MONEY OR SOME THING ELSE TO THIEF
NA MY HALLOWEEN PIX YOU CON THIEF.
ALL THE LADIES IN THE HOUSE SUPPOSE GIVE YOU 200 KNOCK ON YOUR HEAD,
YOU NO DEY SHAME TO EVEN EXPOSE WETIN YOU STOLE    
[/quote]
WETIN DEY UR BODY WEY DEM DEY BLOW? ABEG CHECK MIRROR AGAIN
B4 U START PRAISE YASEF
I SEE U DEY HIDE UR APPEARANCE FROM THE OTHERS
ABEG TELL THEM THE TRUTH
NO B U SEND THE PIX TO ME
WEN U DEY BEG ME TO GREE FOR U?
I STEAL THE PIX COM POST AM HERE NA Grin Grin Grin
Posted: at 12-03-2011 04:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 04:39 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Deffney on 11-03-2011 06:01 PM
Quote from: Abolore05 on 11-03-2011 05:48 PM
Quote from: Deffney on 11-03-2011 05:40 PM
nyahahahahaha
hewehewehewehewe
Abolore ooooo wetin be dis now
ah ah all his woman will run away now...
is this new strategy? Grin Grin Grin Grin Grin
no mind am,
i stole d pix so i can show d world hw he look like
he too dey deceive pple
 Grin Grin Grin

sharp lady..i dey give u medal ooo Grin Grin Grin
make i say na physical appearance is not important ooo
performance level is the best...just cover him face Grin Grin Grin

tnx my dear, i claim d MEDAL o
 Grin Grin Grin
Posted: at 12-03-2011 04:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 04:42 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 11-03-2011 06:11 PM
Quote from: Deffney on 11-03-2011 06:01 PM
Quote from: Abolore05 on 11-03-2011 05:48 PM
Quote from: Deffney on 11-03-2011 05:40 PM
nyahahahahaha
hewehewehewehewe
Abolore ooooo wetin be dis now
ah ah all his woman will run away now...
is this new strategy? Grin Grin Grin Grin Grin
no mind am,
i stole d pix so i can show d world hw he look like
he too dey deceive pple
 Grin Grin Grin

sharp lady..i dey give u medal ooo Grin Grin Grin
make i say na physical appearance is not important ooo
performance level is the best...just cover him face Grin Grin Grin

Hehehehehe ,you dey give thief medal,
for performing stealing ?the physical appearance is not important
for you,na the performance level which is the hiding agenda to steal is important to you.
Una two na thief, this is pure thief people philosophy.
na u train use to always steal na
na u b the oga thief thief
aproko number 1
 Tongue Tongue Tongue
Posted: at 12-03-2011 04:42 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 04:47 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 11-03-2011 06:30 PM
Quote from: Deffney on 11-03-2011 06:24 PM
i dey come today coz i miss my pals..... but this ur face go shocked me ooooo
u dey hide urself..ur not proud of your parents abi?
commot na...no wahala dey... Grin Grin Grin Grin

you and Abolore no get talk,
make una comot for road ,
na yeye dey worry una, Aproko
am out for dinner jare Angry,

who u dey announce to
say hunger dey wire u?
wetin concern us naw?
yeye person y u
i wonder hw d pple dey manage u sef
 Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 12-03-2011 04:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 04:50 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 11-03-2011 05:42 PM
Hehehehe Abolore how you take get that pix ?
abi you don dey spy me,
anyway that na the mask i wear
on HALLOWEEN  day Grin Grin


UR TEETH TOO NA HALLOWEEN MASK ABI?
TRY ANOTHER ONE
NO ONE AGREE WIT THAT
 Angry Angry Angry
Posted: at 12-03-2011 04:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 12-03-2011 04:55 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

laugh to death ooooooooo
my darling u made my day!!!!!
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss for you!

Posted: at 12-03-2011 04:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 05:12 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
hw r u 2day?
Posted: at 12-03-2011 05:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dan_Fulani at 12-03-2011 05:34 AM (13 years ago)
(m)


Okay, I missed the joke. Can someone please explain it to me?

dan fulani
Posted: at 12-03-2011 05:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 05:46 AM (13 years ago)
(f)
which part u no understand? Huh? Huh?
 Wink Wink Wink
Posted: at 12-03-2011 05:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 12-03-2011 08:29 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Abolore05 on 12-03-2011 05:12 AM
Grin Grin Grin
hw r u 2day?

im great darling...hope u started ur day a smile that will brighten ur day Wink Wink Wink

Posted: at 12-03-2011 08:29 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 12-03-2011 08:39 AM (13 years ago)
(f)
sure tnx
 Grin
Posted: at 12-03-2011 08:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ogunfunmi at 12-03-2011 10:31 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Abolore05 on 11-03-2011 05:36 PM
Shocked Shocked Shocked chai emejuru u for don tell us since say u get fine pix like this na!
:'(
Posted: at 12-03-2011 10:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 12-03-2011 04:39 PM (13 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 12-03-2011 04:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 12-03-2011 04:41 PM (13 years ago)
Quote from: Abolore05 on 12-03-2011 04:34 AM
Quote from: emejuru on 11-03-2011 06:02 PM

YOU COME MY HOUSE CON GIVE ME BLOW JOB ,FOR ONE GOOD YEAR
YOU NO ASK FOR ANY THING,NA THIEF YOU CON THIEF
WHEN I GO CLEAN MY SELF,YOU NO SEE MONEY OR SOME THING ELSE TO THIEF
NA MY HALLOWEEN PIX YOU CON THIEF.
ALL THE LADIES IN THE HOUSE SUPPOSE GIVE YOU 200 KNOCK ON YOUR HEAD,
YOU NO DEY SHAME TO EVEN EXPOSE WETIN YOU STOLE    
WETIN DEY UR BODY WEY DEM DEY BLOW? ABEG CHECK MIRROR AGAIN
B4 U START PRAISE YASEF
I SEE U DEY HIDE UR APPEARANCE FROM THE OTHERS
ABEG TELL THEM THE TRUTH
NO B U SEND THE PIX TO ME
WEN U DEY BEG ME TO GREE FOR U?
I STEAL THE PIX COM POST AM HERE NA Grin Grin Grin
[/quote]

The Truth  Grin
Posted: at 12-03-2011 04:41 PM (13 years ago) |
Reply
- at 12-03-2011 04:42 PM (13 years ago)
Quote from: Abolore05 on 12-03-2011 04:39 AM
Quote from: Deffney on 11-03-2011 06:01 PM
Quote from: Abolore05 on 11-03-2011 05:48 PM
Quote from: Deffney on 11-03-2011 05:40 PM
nyahahahahaha
hewehewehewehewe
Abolore ooooo wetin be dis now
ah ah all his woman will run away now...
is this new strategy? Grin Grin Grin Grin Grin
no mind am,
i stole d pix so i can show d world hw he look like
he too dey deceive pple
 Grin Grin Grin

sharp lady..i dey give u medal ooo Grin Grin Grin
make i say na physical appearance is not important ooo
performance level is the best...just cover him face Grin Grin Grin

tnx my dear, i claim d MEDAL o
 Grin Grin Grin

Medal number 0
Posted: at 12-03-2011 04:42 PM (13 years ago) |
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 11