at 12-03-2011 04:45 PM (14 years ago) nyahahahahaha hewehewehewehewe Abolore ooooo wetin be dis now ah ah all his woman will run away now... is this new strategy?  no mind am, i stole d pix so i can show d world hw he look like he too dey deceive pple  sharp lady..i dey give u medal ooo  make i say na physical appearance is not important ooo performance level is the best...just cover him face  Hehehehehe ,you dey give thief medal, for performing stealing ?the physical appearance is not important for you,na the performance level which is the hiding agenda to steal is important to you. Una two na thief, this is pure thief people philosophy. na u train use to always steal na na u b the oga thief thief aproko number 1  Hehehe but i no train una to steal from me, kolo Abolore Posted: at 12-03-2011 04:45 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 04:47 PM (14 years ago) i dey come today coz i miss my pals..... but this ur face go shocked me ooooo u dey hide urself..ur not proud of your parents abi? commot na...no wahala dey...  you and Abolore no get talk, make una comot for road , na yeye dey worry una, Aproko am out for dinner jare  , who u dey announce to say hunger dey wire u? wetin concern us naw? yeye person y u i wonder hw d pple dey manage u sef  Na me managed people, no time for yeye person like you. Posted: at 12-03-2011 04:47 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 04:52 PM (14 years ago) Hehehehe Abolore how you take get that pix ? abi you don dey spy me, anyway that na the mask i wear on HALLOWEEN day UR TEETH TOO NA HALLOWEEN MASK ABI? TRY ANOTHER ONE NO ONE AGREE WIT THAT  Every body agree with me , why? because how many people comment on this post? every body no say you and your sister deffney be kolo, Aproko Ladies like una. Posted: at 12-03-2011 04:52 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 04:55 PM (14 years ago) Reply |
at 12-03-2011 04:59 PM (14 years ago) deffney take time, or i go cast stone for that your tooth. Posted: at 12-03-2011 04:59 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 05:03 PM (14 years ago)
Okay, I missed the joke. Can someone please explain it to me?
dan fulani
ok so you no no say those , Aproko girls wan yab you?hope you understand that one? easy now, them try to yab you,them say na you be that person on the head post, DON ALEX Posted: at 12-03-2011 05:03 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 05:05 PM (14 years ago) you no get work , wetin you wan explain Amebo? Posted: at 12-03-2011 05:05 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 05:13 PM (14 years ago) deffney is down dummy ....hope u started ur day with smell that brooken ur day. Posted: at 12-03-2011 05:13 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 05:15 PM (14 years ago) sure tnx  dummy dey say thanks Posted: at 12-03-2011 05:15 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 05:17 PM (14 years ago) for your information e no funny Posted: at 12-03-2011 05:17 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 05:21 PM (14 years ago)
Okay, I missed the joke. Can someone please explain it to me?
dan fulani
ok so you no no say those , Aproko girls wan yab you?hope you understand that one? easy now, them try to yab you,them say na you be that person on the head post, DAN ALEX Posted: at 12-03-2011 05:21 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 05:36 PM (14 years ago) (m) somebody go soon die!!! chaiiiiii :'( :'( :'( :'( Posted: at 12-03-2011 05:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 12-03-2011 05:45 PM (14 years ago) who you think say will die? Posted: at 12-03-2011 05:45 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 05:59 PM (14 years ago) Hehehehe Abolore how you take get that pix ? abi you don dey spy me, anyway that na the mask i wear on HALLOWEEN day UR TEETH TOO NA HALLOWEEN MASK ABI? TRY ANOTHER ONE NO ONE AGREE WIT THAT  You no get talk , that is why no body really comment on this post, na only real Aproko people like you ,deffney and that Amebo man Kololise the kolo comment here ,the reasonable people they surprise at the level of your kolorism . so them look and pass. you guys SHOULD just call it THE END . Posted: at 12-03-2011 05:59 PM (14 years ago) | | |
Reply |
potofgold at 12-03-2011 06:15 PM (14 years ago) (m) finest of all Posted: at 12-03-2011 06:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 12-03-2011 06:19 PM (14 years ago) Potofcoal hehehe Posted: at 12-03-2011 06:19 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 12-03-2011 06:20 PM (14 years ago) very funny potofshit hehehehe Posted: at 12-03-2011 06:20 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 12-03-2011 07:08 PM (14 years ago) (f) nyahahahahahahaha Emejuru ooooo take easy na.... wetin u hide urself..make commot oooo na me kolo....u be founder of Aproko....
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 12-03-2011 07:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 12-03-2011 07:13 PM (14 years ago) (m) Reply |
terryworld at 13-03-2011 03:01 AM (14 years ago) (m) lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 13-03-2011 03:01 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |