Hmmm Posted: at 14-03-2011 03:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 14-03-2011 03:34 PM (13 years ago) (m) Just One day wey She no Come NP?
Yu Employ am to dey Come Everyday?
Me self wander ... hahaha .... The day is even starting Bro... she fit still show up here anytime from now. anyway na Love shaa, Poster no fit control the Love anymore. thats why. Now u're talking see thief wey kidnap pikin come dey here dey act love film for MB, abeg go return dat fine boy to the owner b4 u continue with d search............... If u call me thief wetin u go call dat person when admit se him kidnap ma MB? sharp guy...u no know how to use am, dem collect am from u......my own be say go return dat pikin o... Wetin b ya own, abi u wan begin toast me? Dat na ma son abi u wan try? Posted: at 14-03-2011 03:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50scent at 14-03-2011 03:36 PM (13 years ago) (m) Reply |
sobeit at 14-03-2011 03:37 PM (13 years ago) (m) smelling some element of love in the air passing jeje Posted: at 14-03-2011 03:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 14-03-2011 03:38 PM (13 years ago) (m) smelling some element of love in the air passing jeje
Keep passing in case you see her for raod just in box me I go come pick her. thank you. Posted: at 14-03-2011 03:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 14-03-2011 03:39 PM (13 years ago) (f) Posted: at 14-03-2011 03:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 14-03-2011 03:40 PM (13 years ago) (m) smelling some element of love in the air passing jeje
Keep passing in case you see her for raod just in box me I go come pick her. thank you. hehehe ok oooo! Posted: at 14-03-2011 03:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 14-03-2011 03:41 PM (13 years ago) (f) Just One day wey She no Come NP?
Yu Employ am to dey Come Everyday?
Me self wander ... hahaha .... The day is even starting Bro... she fit still show up here anytime from now. anyway na Love shaa, Poster no fit control the Love anymore. thats why. Now u're talking see thief wey kidnap pikin come dey here dey act love film for MB, abeg go return dat fine boy to the owner b4 u continue with d search............... If u call me thief wetin u go call dat person when admit se him kidnap ma MB? sharp guy...u no know how to use am, dem collect am from u......my own be say go return dat pikin o... Wetin b ya own, abi u wan begin toast me? Dat na ma son abi u wan try? heeeeeeeeeee.....how come u come get fine boy like that.....ur wife must be a super beauty to have covered up your ugliness..... ...anyway, I no wan toast u oooo but.................... Posted: at 14-03-2011 03:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 14-03-2011 03:42 PM (13 years ago) (m) Just One day wey She no Come NP?
Yu Employ am to dey Come Everyday?
Me self wander ... hahaha .... The day is even starting Bro... she fit still show up here anytime from now. anyway na Love shaa, Poster no fit control the Love anymore. thats why. Now u're talking I know Bro !! Your Love for MB is unbeatable... I wonder what will happen if she no show up for you like in a month. chaii.. e no easy at all.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 14-03-2011 03:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 14-03-2011 03:44 PM (13 years ago) (m) u mean he ugly? by the way he don marry come dey toast mb and u Posted: at 14-03-2011 03:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 14-03-2011 03:46 PM (13 years ago) (f) misssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy where are u oooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Ssshhh , don't scream too much, You will wake her up, she's very tired and sleeping after our long eemmm emm so u and xter are doing marathon on her abi....it will not work for both of u missssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy wake upppppppppppppppppppppp oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Thank you, abeg help me shout her name make she wake I no get voice again, dis guys don finish MB :'( bia adamu oya go find ya wifey oooo...ma voice don crack Posted: at 14-03-2011 03:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 14-03-2011 04:02 PM (13 years ago) (m)
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 14-03-2011 04:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 14-03-2011 04:03 PM (13 years ago) (m) Just One day wey She no Come NP?
Yu Employ am to dey Come Everyday?
Me self wander ... hahaha .... The day is even starting Bro... she fit still show up here anytime from now. anyway na Love shaa, Poster no fit control the Love anymore. thats why. Now u're talking see thief wey kidnap pikin come dey here dey act love film for MB, abeg go return dat fine boy to the owner b4 u continue with d search............... If u call me thief wetin u go call dat person when admit se him kidnap ma MB? sharp guy...u no know how to use am, dem collect am from u......my own be say go return dat pikin o... Wetin b ya own, abi u wan begin toast me? Dat na ma son abi u wan try? heeeeeeeeeee.....how come u come get fine boy like that.....ur wife must be a super beauty to have covered up your ugliness..... ...anyway, I no wan toast u oooo but.................... But what? se ur church mind. Posted: at 14-03-2011 04:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 14-03-2011 04:05 PM (13 years ago) (f) just passing Posted: at 14-03-2011 04:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 14-03-2011 04:05 PM (13 years ago) (m) Just One day wey She no Come NP?
Yu Employ am to dey Come Everyday?
Me self wander ... hahaha .... The day is even starting Bro... she fit still show up here anytime from now. anyway na Love shaa, Poster no fit control the Love anymore. thats why. Now u're talking I know Bro !! Your Love for MB is unbeatable... I wonder what will happen if she no show up for you like in a month. chaii.. e no easy at all. I get odeshi for dat one, wetin go make her no show face for 1 month na only maternity leave. Posted: at 14-03-2011 04:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 14-03-2011 04:06 PM (13 years ago) (m)
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 14-03-2011 04:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 14-03-2011 04:06 PM (13 years ago) (m) misssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy where are u oooooooooooooooooooooooooooooooooooo
Ssshhh , don't scream too much, You will wake her up, she's very tired and sleeping after our long eemmm emm so u and xter are doing marathon on her abi....it will not work for both of u missssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy wake upppppppppppppppppppppp oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Thank you, abeg help me shout her name make she wake I no get voice again, dis guys don finish MB :'( bia adamu oya go find ya wifey oooo...ma voice don crack Thanx for being there, seen ur effort in the search. Posted: at 14-03-2011 04:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 14-03-2011 04:14 PM (13 years ago) (m) May be I should name ma price for anybody when see her for me. Posted: at 14-03-2011 04:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 14-03-2011 04:23 PM (13 years ago) (f) whats ur price
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-03-2011 04:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
adams933 at 14-03-2011 04:27 PM (13 years ago) (m) whats ur price
U name it, u see life? since when Blessedme de help me find her so tay her voice finish, u no talk anything now wen money don de involve u show face, after u go gang up de tell MB make un suffer me. Just name ya price. Posted: at 14-03-2011 04:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |