Before Marriage (Page 2)

Date: 22-11-2008 1:10 am (15 years ago) | Author: Esther Okure
1 [2]
- grin_genius4lif at 24-11-2008 07:37 PM (15 years ago)
(m)
Jboy just get your self a resting place...u have been marketing your saliva all the while and you need some one to waste his effort like you... no vex ...  Lips Sealed Angry
Posted: at 24-11-2008 07:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 24-11-2008 07:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on 24-11-2008 12:58 PM
Quote from: Jboy4shezo on 24-11-2008 11:28 AM
rEZI no deceive urself. for person like u, the 1st year of ur marraige, u dey talk ur wife dey listen, for the 2nd year ur wife dey talk u dey listen but the 3rd year una two dey talk na neighbours go dey listen.

 Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Huh?,
Bros how come take sabi wetin go happen in future, abi you be prophet.
and true true na so e go be for rEZI
if that na una prayer. i return to sender in JESUS name
why i dey waste my prayer for una sef. una prayer no fit work  because i don marry for the past 7years
Posted: at 24-11-2008 07:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 24-11-2008 08:41 PM (15 years ago)
(m)
Rezi rezi.... If you lie...god will judge you know...aya fi u dey talk true true
Posted: at 24-11-2008 08:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeybabe at 24-11-2008 08:45 PM (15 years ago)
(f)
nice one girl...... keep it up
Posted: at 24-11-2008 08:45 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- grin_genius4lif at 24-11-2008 08:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: teeybabe on 24-11-2008 08:45 PM
nice one girl...... keep it up

Ttopss???  Shocked Shocked
Posted: at 24-11-2008 08:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 24-11-2008 09:21 PM (15 years ago)
(m)
Grin na u get picture pass? with all dis ur wowo picture wey u take dey terrorize all this girl.
Posted: at 24-11-2008 09:21 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- colenzo at 5-11-2012 12:12 PM (11 years ago)
(m)
you try shaa

Posted: at 5-11-2012 12:12 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]