Posted: at | |
| |||||
what is the authenticity of this news???maybe its affirmative.carry go dbanj.but to govt what are they trying to do????buy people or what??.this is very crazy.people are suffering and they are adding more wealth to the rich's pocket.i dont quite see how they hope to alleviate poverty from the country let alone eradicate.is it by suffocating and frustrating the effort of the poor and enriching the pocket of the rich/famous or so i thought. Reply
| |||||
i like dat blc the guy is a big boy n i can gav him one mor okay Reply
| |||||
Quote from: nametalkam on 24-03-2011 12:06 PM Quote from: itoroesie on 24-03-2011 11:56 AM if na go get the opportunity, u no go use am? abi na bad belle u be? You are a disgrace to Nigerian youths nametalkam .... bad belle go kill u ..... mister copy and paste
| |||||
unconfirmed or not, why una dey vex? na una business say dem give am? make una go turn superstars too na...d'banj package himself well, get all those things. una sef, go do una own packaging. Reply![]()
| |||||
Abeg,Abeg mr poster which one be ur own? na bad belle we go call dis one abi na jelousy?abg leave them jo,D BANJ CARRY GO.O SE Reply
| |||||
Quote from: nametalkam on 24-03-2011 11:35 AM The only thing that is not confirmed in that report is where he got the item from, all we know is that Dbanj was a free man before interviewing Goodluck Jonathan and after that he comes out with all these goodies. I think the photo is clear enough. I get many threats too, I hope i get my own police escorts and bullet proof ferrari oooo haaaaaaaaaaahha , are you really spoken to me ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ; ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
bla-bla-bla-bla-. Na your money? Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Dis tin knw b my prblm...na he tim Reply
| |||||
What's ma stress, pasing Reply
| |||||
make una talk better talk jare Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Poster, your heading is MISLEADING........... ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
This our president no know say him time don pass... Reply
| |||||
passing Reply
| |||||
abeg make una leave am jo Reply
| |||||
it will soon be over for him Reply
| |||||
Quote from: ugochuks on 24-03-2011 12:53 PM JIN HUNG TA,JUAN SHIN ZANG GI HU? DBANJ XING HU HA? CHUAN JAN JI,GOODLUCK EBELE JONATHAN SU SHON HU? XA JIN SHUN HU FU,, SIMPLE wetin you yarn?
| |||||
Quote from: ugochuks on 24-03-2011 12:53 PM JIN HUNG TA,JUAN SHIN ZANG GI HU? DBANJ XING HU HA? CHUAN JAN JI,GOODLUCK EBELE JONATHAN SU SHON HU? XA JIN SHUN HU FU,, SIMPLE e be like u folo for d pple Govt send back frm Libya.
| |||||
Quote from: ugochuks on 24-03-2011 01:28 PM Quote from: Adikpe on 24-03-2011 01:12 PM Quote from: nametalkam on 24-03-2011 12:06 PM Quote from: itoroesie on 24-03-2011 11:56 AM if na go get the opportunity, u no go use am? abi na bad belle u be? You are a disgrace to Nigerian youths How is she a disgrace to Nigerian youths? Your mouth is getting bigger than yourself now and then! I have been monitoring your posts in this site, you are always against Jonathan in your posts. Wetin be your own sef? una wan start for hia, hope u guyz re bullet prooved,,, me no fit shout but you wey dey smoke ganja, you suppose dey fear na!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)